Loading video...
Video Failed to Load
.IRON โ๏ธ๐ฉธ IF YOU LIKE GYM. ๐คโ๏ธ
844,534 views โข 1 year ago โขvia X (Twitter)
35 Comments

@6uff_ Odumo run wear shades make he for avoid eye contact, your mind no go dey ke๐๐

@6uff_ See Odumoduโs brother Odumada freestyle you can see the similarities in their Rap.

@6uff_ I go gym oo ๐

@6uff_ Nah why you carry 10 men follow body ? ๐๐๐

@6uff_ Only you for mount there na๐๐

@6uff_ My tl ๐

@6uff_ Unrelated why that swimming pool water dy green ?

@6uff_ Iron Vs machine no be lie๐๐ฅ

@6uff_

@6uff_ The guy muscle ๐ช they fear you even as you they shoot the video

@6uff_ Insane pr, I give it up to @6uff_ The machine is hereโผ๏ธ

@6uff_ I love how U carry back-up, 5 men with you incase things no go as planned ๐๐๐ฅ๐ฅ

@6uff_ Abeg guy ๐๐๐ where the pin dey ????

@6uff_ Loving this new bromancee!!!!

@6uff_ I too like your ginger until dem elbow you ๐

@6uff_ If you like gym

@6uff_ IF YOU LIKE GYM.

@6uff_ OD check my cover out Warri to the world

@6uff_ Na you make me quit gym

@6uff_ As you no con get monsul nko๐

@6uff_ ๐ If you like Gym! ๐ฅ

@6uff_ #IFYOULIKEGYM

@6uff_ Oh my God Iโm gonna cry my two favs ๐ญ๐ญ๐ญ

@6uff_ Iron and Machine. ๐ฌ

@6uff_ Everybody dey rush build pool , not thinking about the maintenance cost .

@6uff_ Beautiful people kindly patronize me

@6uff_ Oya tell me say fear no catch you as you dey mend am ๐๐

@6uff_ IF YOU LIKE NO GO WEDD

@6uff_ Person Wey suppose give u knock lol No try this one for my side sha

@6uff_ Try find am go where he dey gym and say if you like Gym, i want test something๐

@6uff_ Una dey rear tortoise?? Abi alligator

@6uff_ jesus wept ๐ญ

@6uff_ My cousin wey hot

@6uff_ oDuMoooo!

@6uff_ Unrelated but that swimming pool is crazy baby ๐ญ๐
