Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Is Bnxn tr0lling Davido ???🤝
30 Yorum

He has clout but he isn't the most streamd artist? Not even to 5 sef... You guys are so shameless... Drake has clout and he's the most streamed artist in the world... Davido's clout isn't dou g shit for him musically buhh y'all keep saying they're using him for rollout... Mumu 🤡

So na watin u carry ring light come do 😂

30bg too funny ahswear especially you

Same David they have more stream than.? Una they gas unaself up serious

He cannot use his clout to be the highest stream artist, useless people

Nah Una be Davido problem Shey nah only davido dey there baba go rest joor .. Una 30gb sef nah small pikin full there .. dem Zino fans get sense pass dem sef ..

They can't drop their project without David,where oriade dey today fool 😂😂😂

Bro this is not trolling make una get sense for ones na

Change your name to Shalaye30bg

Na Una go later giv davido bp!😂

Na this main character syndrome I hate pass... Una dull gan ! Like una even dull pass that your fav sef... Mumunisim at its peak 🤡💔

Na person go kill this Guy😂

You never rest just a video without caption oooo lol 😆 😂 😅 🤣 😜 😄

Broo ,shut that fuck up man!!

When Davido disrespected Wande why you no do all this one for David

davido na the only way to trend , if no besay wizkid Dey shy e for don mention him daddy since 🤣

Everybody know where them dy chop.

Guy shut the fuck up😒

When Davido troll 🧌 paperboy ukoh

Nah wizkid drop the update for them😂

You dey maddd Na only slovido dey the vid e post? You’re just hating aje. 20 years to this time you can’t catch up werey !!!

Abeg make all of them continue dey use Baddest chase clout dey go jare, it shows just how inevitable he is.

Na una be the problem way we dey talk about be this

Mumu.❤️🦅

Cap

Eba joor

Go ask your condemn family members

Carry ur dead body comot my front imbecile

U mumu e post wiz too

On top how much 😂?
