Loading video...
Video Failed to Load
Is God aware of all this? ๐ญ
54,832 views โข 3 months ago โขvia X (Twitter)
34 Comments

This man just join ๐๐ Go to ijesha ๐๐

allow am make e blow trumpet guyy dem don deh talk miracle weh God sef no fit do

You donโt believe her but you believe Mary was a virgin and got pregnant by a spirit man and gave birth to Jesus? Such hypocrisy!

These men knew she was lying but they canโt just say it ๐คฃ๐๐๐

๐ญ๐ญ๐๐ Bro, I no sure say God dey aware of chosen church ๐ He for don vex destroy the world

Even this man couldn't believe his eyes

Una wan use lie finish me for this church ๐คฃ

Una really sure say na God call una

Baba just shock ๐ฒ,Nah why en dey smile ๐

The Lamba dey sweet this guy

This man was like bursting into laughter because of everything but couldn't

That's me sitting right there ๐she got over the script though ๐คฃ๐คฃ

This man be like no way this could ever happen

The lie don tire these ones ๐๐คฃ

@whajhud This guy won laugh ๐

I no blame you Na โFROMโ season 3-4 I blame wey give you clue about Man on Suit ๐๐๐ Too much of movie ๐๐๐

God sef go dey shock say na him do that kain thing

But this woman lied.. Sheโs saying the dream said . โAngela!! Go to Ijesha.. Angela!! Go to Ijesha.. But I am seeing go to Egypt..

If you believe jesus fed thousand of people with 5 breads and 2 fishes, I see no reason for you not believe chosen members

Make Governor Soludo catch am na prison straight ๐๐๐

Una dey act plenty film gan o

Master need forgive them if not they go kill everybody oo ๐

I am tired of them seriously ๐๐คฃ

The biggest business now is selling The Choosen Jersey. Knowledge in business

God is not a man, as he can do it and even do more than that.

Make una allow master to blether trumpet, dis thing don too much

Go to ijesha ๐

The talk dey irritate me

Surprise wan finish this guy

All this people need to be stopped They're just delusional ๐ญ

God sef is probably even tired of Nigerians ๐ญ๐

The day wey I go whine all of them for that church with my own testimony, Muoka go tell them to arrest me

This testimony is the same as other church own like other celebrities church yhe differenceis just how she says it and good English . They all . If you believe oyedapo idahosa amd co what do you believe this testimony.

This one's know she's lying big time

