Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Is God aware of all this? 😭

54,832 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 34

Фото профиля Olalekan Yussuf
Olalekan Yussuf3 месяцев назад

This man just join 😂😂 Go to ijesha 😂😂

Фото профиля LucLaus 🍀
LucLaus 🍀3 месяцев назад

allow am make e blow trumpet guyy dem don deh talk miracle weh God sef no fit do

Фото профиля Ike
Ike3 месяцев назад

You don’t believe her but you believe Mary was a virgin and got pregnant by a spirit man and gave birth to Jesus? Such hypocrisy!

Фото профиля Mr Àjé
Mr Àjé3 месяцев назад

These men knew she was lying but they can’t just say it 🤣😂😂😂

Фото профиля BIG TIM 🥷
BIG TIM 🥷3 месяцев назад

😭😭😂😂 Bro, I no sure say God dey aware of chosen church 😂 He for don vex destroy the world

Фото профиля Dat_Irregular_EdoGuy
Dat_Irregular_EdoGuy3 месяцев назад

Even this man couldn't believe his eyes

Фото профиля Badboy Rubee
Badboy Rubee3 месяцев назад

Una wan use lie finish me for this church 🤣

Фото профиля Balogun Balogun
Balogun Balogun3 месяцев назад

Una really sure say na God call una

Фото профиля (Fan)Vine_FCB
(Fan)Vine_FCB3 месяцев назад

Baba just shock 😲,Nah why en dey smile 😊

Фото профиля Lucas
Lucas3 месяцев назад

The Lamba dey sweet this guy

Фото профиля Obisesan Adekunle Kabiru
Obisesan Adekunle Kabiru3 месяцев назад

This man was like bursting into laughter because of everything but couldn't

Фото профиля 50FIFTY🔥
50FIFTY🔥3 месяцев назад

That's me sitting right there 😂she got over the script though 🤣🤣

Фото профиля Alleras the sphinx
Alleras the sphinx3 месяцев назад

This man be like no way this could ever happen

Фото профиля CallMeNonye
CallMeNonye3 месяцев назад

The lie don tire these ones 😂🤣

Фото профиля kunmi
kunmi3 месяцев назад

@whajhud This guy won laugh 😂

Фото профиля Lord MJ
Lord MJ3 месяцев назад

I no blame you Na “FROM” season 3-4 I blame wey give you clue about Man on Suit 😏😏😏 Too much of movie 😂😂😂

Фото профиля Temmy🌹
Temmy🌹3 месяцев назад

God sef go dey shock say na him do that kain thing

Фото профиля eshsa lias
eshsa lias3 месяцев назад

But this woman lied.. She’s saying the dream said . “Angela!! Go to Ijesha.. Angela!! Go to Ijesha.. But I am seeing go to Egypt..

Фото профиля Nek Plc
Nek Plc3 месяцев назад

If you believe jesus fed thousand of people with 5 breads and 2 fishes, I see no reason for you not believe chosen members

Фото профиля PowerfulCivilian
PowerfulCivilian3 месяцев назад

Make Governor Soludo catch am na prison straight 😂😂😂

Фото профиля boxy
boxy3 месяцев назад

Una dey act plenty film gan o

Фото профиля F**k U Nd Ur thought
F**k U Nd Ur thought3 месяцев назад

Master need forgive them if not they go kill everybody oo 😂

Фото профиля Olaoluwa
Olaoluwa3 месяцев назад

I am tired of them seriously 😂🤣

Фото профиля Tóbilọ́ba Emmanueltee
Tóbilọ́ba Emmanueltee3 месяцев назад

The biggest business now is selling The Choosen Jersey. Knowledge in business

Фото профиля Adeloye Dare
Adeloye Dare3 месяцев назад

God is not a man, as he can do it and even do more than that.

Фото профиля Adeleke Bada
Adeleke Bada3 месяцев назад

Make una allow master to blether trumpet, dis thing don too much

Фото профиля Richie’s Luxury
Richie’s Luxury3 месяцев назад

Go to ijesha 😂

Фото профиля DJ SLIM ✈️
DJ SLIM ✈️3 месяцев назад

The talk dey irritate me

Фото профиля Jaynepha 💕
Jaynepha 💕3 месяцев назад

Surprise wan finish this guy

Фото профиля Lawal Hassan ZYNO 🌊 ♓
Lawal Hassan ZYNO 🌊 ♓3 месяцев назад

All this people need to be stopped They're just delusional 😭

Фото профиля TrendyGistsXFumaceBlog💙
TrendyGistsXFumaceBlog💙3 месяцев назад

God sef is probably even tired of Nigerians 😭😅

Фото профиля Skato
Skato3 месяцев назад

The day wey I go whine all of them for that church with my own testimony, Muoka go tell them to arrest me

Фото профиля Oyafemi kabiru
Oyafemi kabiru3 месяцев назад

This testimony is the same as other church own like other celebrities church yhe differenceis just how she says it and good English . They all . If you believe oyedapo idahosa amd co what do you believe this testimony.

Фото профиля God hold's my share
God hold's my share3 месяцев назад

This one's know she's lying big time

Похожие видео