Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Is God aware of all this? 😭

54,832 görüntüleme • 3 ay önce •via X (Twitter)

34 Yorum

Olalekan Yussuf profil fotoğrafı
Olalekan Yussuf3 ay önce

This man just join 😂😂 Go to ijesha 😂😂

LucLaus 🍀 profil fotoğrafı
LucLaus 🍀3 ay önce

allow am make e blow trumpet guyy dem don deh talk miracle weh God sef no fit do

Ike profil fotoğrafı
Ike3 ay önce

You don’t believe her but you believe Mary was a virgin and got pregnant by a spirit man and gave birth to Jesus? Such hypocrisy!

Mr Àjé profil fotoğrafı
Mr Àjé3 ay önce

These men knew she was lying but they can’t just say it 🤣😂😂😂

BIG TIM 🥷 profil fotoğrafı
BIG TIM 🥷3 ay önce

😭😭😂😂 Bro, I no sure say God dey aware of chosen church 😂 He for don vex destroy the world

Dat_Irregular_EdoGuy profil fotoğrafı
Dat_Irregular_EdoGuy3 ay önce

Even this man couldn't believe his eyes

Badboy Rubee profil fotoğrafı
Badboy Rubee3 ay önce

Una wan use lie finish me for this church 🤣

Balogun Balogun profil fotoğrafı
Balogun Balogun3 ay önce

Una really sure say na God call una

(Fan)Vine_FCB profil fotoğrafı
(Fan)Vine_FCB3 ay önce

Baba just shock 😲,Nah why en dey smile 😊

Lucas profil fotoğrafı
Lucas3 ay önce

The Lamba dey sweet this guy

Obisesan Adekunle Kabiru profil fotoğrafı
Obisesan Adekunle Kabiru3 ay önce

This man was like bursting into laughter because of everything but couldn't

50FIFTY🔥 profil fotoğrafı
50FIFTY🔥3 ay önce

That's me sitting right there 😂she got over the script though 🤣🤣

Alleras the sphinx profil fotoğrafı
Alleras the sphinx3 ay önce

This man be like no way this could ever happen

CallMeNonye profil fotoğrafı
CallMeNonye3 ay önce

The lie don tire these ones 😂🤣

kunmi profil fotoğrafı
kunmi3 ay önce

@whajhud This guy won laugh 😂

Lord MJ profil fotoğrafı
Lord MJ3 ay önce

I no blame you Na “FROM” season 3-4 I blame wey give you clue about Man on Suit 😏😏😏 Too much of movie 😂😂😂

Temmy🌹 profil fotoğrafı
Temmy🌹3 ay önce

God sef go dey shock say na him do that kain thing

eshsa lias profil fotoğrafı
eshsa lias3 ay önce

But this woman lied.. She’s saying the dream said . “Angela!! Go to Ijesha.. Angela!! Go to Ijesha.. But I am seeing go to Egypt..

Nek Plc profil fotoğrafı
Nek Plc3 ay önce

If you believe jesus fed thousand of people with 5 breads and 2 fishes, I see no reason for you not believe chosen members

PowerfulCivilian profil fotoğrafı
PowerfulCivilian3 ay önce

Make Governor Soludo catch am na prison straight 😂😂😂

boxy profil fotoğrafı
boxy3 ay önce

Una dey act plenty film gan o

F**k U Nd Ur thought profil fotoğrafı
F**k U Nd Ur thought3 ay önce

Master need forgive them if not they go kill everybody oo 😂

Olaoluwa profil fotoğrafı
Olaoluwa3 ay önce

I am tired of them seriously 😂🤣

Tóbilọ́ba Emmanueltee profil fotoğrafı
Tóbilọ́ba Emmanueltee3 ay önce

The biggest business now is selling The Choosen Jersey. Knowledge in business

Adeloye Dare profil fotoğrafı
Adeloye Dare3 ay önce

God is not a man, as he can do it and even do more than that.

Adeleke Bada profil fotoğrafı
Adeleke Bada3 ay önce

Make una allow master to blether trumpet, dis thing don too much

Richie’s Luxury profil fotoğrafı
Richie’s Luxury3 ay önce

Go to ijesha 😂

DJ SLIM ✈️ profil fotoğrafı
DJ SLIM ✈️3 ay önce

The talk dey irritate me

Jaynepha 💕 profil fotoğrafı
Jaynepha 💕3 ay önce

Surprise wan finish this guy

Lawal Hassan ZYNO 🌊 ♓ profil fotoğrafı
Lawal Hassan ZYNO 🌊 ♓3 ay önce

All this people need to be stopped They're just delusional 😭

TrendyGistsXFumaceBlog💙 profil fotoğrafı
TrendyGistsXFumaceBlog💙3 ay önce

God sef is probably even tired of Nigerians 😭😅

Skato profil fotoğrafı
Skato3 ay önce

The day wey I go whine all of them for that church with my own testimony, Muoka go tell them to arrest me

Oyafemi kabiru profil fotoğrafı
Oyafemi kabiru3 ay önce

This testimony is the same as other church own like other celebrities church yhe differenceis just how she says it and good English . They all . If you believe oyedapo idahosa amd co what do you believe this testimony.

God hold's my share profil fotoğrafı
God hold's my share3 ay önce

This one's know she's lying big time

Benzer Videolar