正在加载视频...
视频加载失败
Is going ❤️❤️🎹🎷🎷
102,470 次观看 • 5 天前 •via X (Twitter)
18 条评论

@carterefe__ Let’s be honest this girl murder the music🏆👸

@carterefe__ Make una Dey mute this thing nah Nah unreleased song be dis nah

@carterefe__ I'm sure davido will support with funds for this music video

@carterefe__ Na that “ehh god” 🔥🔥

@carterefe__ Nahhh she's sexy asf 😩

@carterefe__ Hey gawd Hey gawd Burst my head efe 🥲🔥

@carterefe__ IS GOINNN😂 WWWss🔥🔥🐊

@carterefe__ Hope say them never finish the video sha

@carterefe__ Song wey na never release but it’s everywhere and now the video shoot too is leaked.. UNA SERIOUS ?

@carterefe__ The song enter walahi

@carterefe__ Wait must you guys post everything Omo make I nor just talk waiting Dey my mind

@carterefe__ These people are taking us to old school songs

@carterefe__ ENISA 2.0. But good music bw

@carterefe__ Carter no fit leave dis Taylor ooo

@carterefe__ My spec 💋

@carterefe__ See that "heyGodd" is going 🔥🔥🔥

@carterefe__ But she Sabi

@carterefe__ 🔥🔥
