正在加载视频...
视频加载失败
Is Olise mad😭😭
85,095 次观看 • 1 天前 •via X (Twitter)
33 条评论

Olise score God go punish yamal. Saka score yamal no good. Palmer score yamal dey wyn . Any wungrr score . Yamal na scam. I love this . Yamal is now the cut off mark . Just like messi was the cut off mark during his time. Keep it coming abeg 😅😅😅😅😅

Olise……..what a player Yamal……..what manner of defending is that God sees all

All this is sign that Yamal will be too great..I remember this was how they hated Messi until he retired with 8 balon dor untop their head..ten years from now na rigged career we go hear

see as jobless guys wey go soon clock 30 de talk ‘God go punish Yamal’ You don achieve 1/4 of wetin Yamal don achieve for him life?🤣

how many times yamal don commot olise big tournaments 😂😂😂😂😂

But what is so special about this goal ahh😂😂 Omo people dull oo

Una no get shame. Na this kind goal yamal never score? God go punish Yamal lmao 🤣 wait till he wins balon d’or tears never start

Na olise score but na yamal name dem dey call🤣🤣

Why god wan con punish yamal cos olise score? Una papa slow gann sha

Hin first put that Belgium guy for ground, allow am make hin rest comfortably in that green pastures wey hin dey.

Na Olise dey score na Belgium dey lose na Yamal wey dey Spain chop all these insults 😂😭 wetin Yamal do una 😂

“God go kill Yamal” for inside one room in Lagos 😭😭

Against your 1st choice keeper lmao 🤣

Dey see them God go punish Yamal Awon werey no be Bayern fan ooo Either Manu or Chelsea

Olise marca y lo primero que se le viene a la mente es Lamine Yamal jaja es el estándar del mejor del mundo

Olise is not mad It’s actually his fans who always bring out Yamal in every olise moment just to drag him instead of giving olise his flowers and right PR that are mad!! More reason why Yamal will always go far Keep giving him publicity all in the name of comparison/dragging

Bunch of fools🤣🤣 Yamal is the standard for beautiful football just like Messi. If you haven't compared a player to Yamal the player is shit🤣

Na this thing you dey use compare • FIFA World Cup 2026 • UEFA European Championship 2024 • La Liga 3 • Copa del Rey 2024–25 • Supercopa de Espana(2) • Kopa Trophy (2) • Ballon d'Or Runner-up: 2025 (The youngest player to ever finish in the top 2 • La Liga Pots 25/26?

What’s so special about this Yamal has dropped so many bangers against France so what’s special?🤨

Nah him keeper then knack that kind goal o 😂 U useless gan 😂

Aiswear I thought he scored against Spain or something

Bro u are senseless Oliseh is a fine player But God punish you for mentioning yamal Oloriburuku Go nd check their cabinet nd goals Then u will realise that u deserve to be punish

Premier League fans and being astonished by bare minimum 🤣

Nah your keeper then score o you no support am 😂😂

Na normal solo goal sha

Olise score Yamal dey Trend levels men

Omo una dull. See space!!!! Una Dey rate this goal? 😂😂😂. He’s nowhere close to Yamal goal against France. Wtf!

Na this goal make these Yamal papa mates dey swear for am?

omo yes he’s

See as them Dey cry 😂

Last angle placing. Goal 🥅

Una dull oo na why cream Dey una room shaa

He no go better for Una and na d God go punish Una and kill Una , why swearing for yamal ? What’s special in this goal nitwit If Una never mention d boy name Una no fit see engagement
相关视频
Sensitive content
Thragg is fucking mad 😭😭
𝕂𝕟𝕚𝕘𝕙𝕥 ☽
74,367 次观看 • 5 个月前
