正在加载视频...
视频加载失败
Is that why we’re here🤣? #arsenal #brighton
33 条评论

😂😂😂😂😂

KOMBO na fraudster for football, you no know?

Na this kind whining dem use deceive Real Madrid last season

Kombo go dey gum body. Talk of team way lose, him dey talk say them go still win league....

Bro this your face when you’re reacting , without talking , I don Dey laugh already 😂😂😂😂

Nah banter straight no Excuse,😭😆😂😂

No mind am😂

He's bias.

😂😂😂😂😂he just the explain rubbish

He his a very useless fellow hypocrite they scream all over his body lol 😂

We are here for the banter 😂😂😂

Hw e go talk like dat for Man U? Man U gud pass arsenal na. Abi no b Man U wey kobbie mainoo n Bruno 🐰 dey play?

🤣🤣🤣

Thanks bro kombo de use favoritism sometimes.

😂😂😂😂

No ooooo we are here to banter ooo 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Cook that fraud

😂😂😂😂

League wey still be next year ? Abegy

I like u

OGA WE ARE HERE TO BANTER😂💙

I dey tell you No mind Kombo when he come to Arsenal him go come turn motivational speaker 😂😂😂

Let’s BANTER OOO!!!!!

Use this one console yourself...

Let’s banter ohh 😂😂

That's not why we are here ooo🤣🤣🤣🤣🤣

Leave league alone make we banter shuur

🤣🤣

😂😂😂

This oga just want everybody to follow Man U path

@CFCSunmic No mind that hypocrite

Lies

The mugu is so dumb

