Loading video...
Video Failed to Load
Is this even necessary?
660,572 views • 1 year ago •via X (Twitter)
10 Comments

DrCollins 🇬🇧1 year ago
If he still dance well, e go still chop that wire

Israel1 year ago
See as person papa dey shake yansh 😂

Therealme1 year ago
So someone can dance to save his life

Tee1 year ago
Baba day dance for him freedom 😭

Angry Mob1 year ago
If soldier deal with u U go know dat police truly is ur friend Especially those low cadre officers in nigeria Dem go use u design wetin dey their mind

Eleniyan youngzy 🇳🇬 🇬🇧1 year ago
Yes it is, especially when you stole someone else’s belongings.

Olegbojamesjnr1 year ago
Lol 🤣 🤣 yes pls

Francis Chidiebere1 year ago
Ahh😂 I pity the guy nyash sha and he come wear condom boxers on top 😔 But it looks more like a content tho.

ibile_Blog1 year ago
Yes it’s very necessary 😂

Eddie not Murphy ♒️1 year ago
That's a soldier’s favourite pastime.
