Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Is this even necessary?
660,662 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
10 Kommentare

DrCollins 🇬🇧vor 1 Jahr
If he still dance well, e go still chop that wire

Israelvor 1 Jahr
See as person papa dey shake yansh 😂

Therealmevor 1 Jahr
So someone can dance to save his life

Teevor 1 Jahr
Baba day dance for him freedom 😭

Angry Mobvor 1 Jahr
If soldier deal with u U go know dat police truly is ur friend Especially those low cadre officers in nigeria Dem go use u design wetin dey their mind

Eleniyan youngzy 🇳🇬 🇬🇧vor 1 Jahr
Yes it is, especially when you stole someone else’s belongings.

Olegbojamesjnrvor 1 Jahr
Lol 🤣 🤣 yes pls

Francis Chidieberevor 1 Jahr
Ahh😂 I pity the guy nyash sha and he come wear condom boxers on top 😔 But it looks more like a content tho.

ibile_Blogvor 1 Jahr
Yes it’s very necessary 😂

Eddie not Murphy ♒️vor 1 Jahr
That's a soldier’s favourite pastime.
