Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Is this how life after school is? 😭😭😭
222,033 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
11 Yorum

LERRY1 yıl önce
Them call something above lifestyle, you carry ₦700 go, na pure water you wan buy with am?? 😂😂😂

SMALLIE1 yıl önce
But brother eleven na wetin I get be that nau 😪

Acellus Academy1 yıl önce
Attend School Online With Acellus Gold, A Revolutionary Platform That Accelerates Learning.

𝐌𝐀𝐋𝐈𝐊1 yıl önce
Dem send you 2M yesterday but na 700 you wan use chop No be everything dem suppose dey tell person but you know what to do

MBAH1 yıl önce
Guy you dun finish me😂

SMALLIE1 yıl önce
Send help 😭

valking ♔1 yıl önce
Na the 1m Lerry send you, you don quickly spend 700 inside, kuku use like 200k do light join

D A N N Y 🪂1 yıl önce
😂😂😂

OLAMIDE 🌸💖1 yıl önce
You no hear Above Lifestyle? You wan dey do pass yourself 😂

SMALLIE1 yıl önce
😂😂😂😂

BASITO1 yıl önce
🤣🤣🤣
Benzer Videolar
This is how women change up on you when start failing in life😭😭😭
shums
120,246 görüntüleme • 7 ay önce

