Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Is this not embarrassing????? My God!!!
1,130,785 просмотров • 17 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 34

No! Let people enjoy their happiness when they find it.

Let people live please, she was obviously just joking🙄

It’s not embarrassing. 🙄🙄🙄 Let people live their lives abeg.

I am sure it’s just cruise. Koletoyen

Embarrassing for phone wey she buy with her money 3at that 🙄 you must be chasing clout

If this one is bragging about "buying" so what should the inventor do? That's the mentality difference gosh

Nigerians are retarded , what kids abroad Dey use nah wetin be flex for naija , e good may person travel😭😭😭, naija people useless gan I gats change nationality atp

She is just having fun with her kid oh

Been a celebrity doesn't mean you have sense... it's just popularity

What an achievement

She might be a celebrity but not a role model

Later Una go talk say iPhone no mean anything 😂😂, una celeb don ragebait Una like this 😂😂!!, Una mind go Dey !!!

It's a cultural and mental problem. Nigerians have this strong urge to prove that they are rich or comfortable, almost like an addiction. The same iPhones are used by 21-year-old Indians in my building, and you barely notice because they simply use the phone without making noise about it. It's shameful and sad

As how nah....on top her own money 🤷🤷🤷

She's too old for this People should remember their age when they want to become too socially active She's not a baby anymore iPhone18 excitement should be for kids not old aunties and senior mums

Omode’n se e Empty skull. Apple ambassador.

What if u buy Ferrari u go do Yoruba movie 😂😂😂😂 to pressure your local ppl

For person wey dey cruise? Ahh oga o

The way Nigerians worship material things or over hype them makes it them think they have the everything but head wey something dey inside no dey shake carelessly... Oyinbo still dey use iPhone 7

who tell you say you be celebrity

And she’s not even the first celebrity to buy it ooooo 😏 Unnecessary pressure..

She is just catching cruise Life no really hard

Shey no be person design and create the iPhone. Black people ohh 😭.

She is sick and needs help

Is it an achievement ni?

She bought three o abeg make she hail herself e no easy

What is embarrassing there boss?

Na the people wey dey watch una movies I blame. When you want them to watch movies, you come begging now flaunting the money on thier faces. What a shame . What is the big deal in buying phone. E mura si

Omo I just Dey shame for her

How is it embarrassing?

Bragging right 😂

No

For just WhatsApp and Snapchat, she cannot use 3% of the potential of that phone.

Nigerians and classism. It's your money you don't need validation from anyone
Похожие видео
Sensitive content
this is so embarrassing oh my god >///< #feedee
kit
56,930 просмотров • 1 месяц назад
