Loading video...
Video Failed to Load
Is this not too much risk Omah lay is taking? ๐ณ
222,302 views โข 5 months ago โขvia X (Twitter)
34 Comments

Guy if you kpai no justice for you cuz I donโt know who send you work ๐ฃ๐

Tom cruise is doing more than this! abeg naw

โ Water no get enemy till u fall for osimiri โ Na u talk am oo

Una think say boy alone no get backup ๐๐๐ญ

This dude is pathetic, tryna form Nigeria juice world so bad. Make he rest!

Water no get enemy. Till you fall for Oshimiri.........

Letโs try to show love and support when we see our own trying new things for the cultureโฆ the foreign artist you praise when they do crazy stuff get support from their own. Smh

@Omah_dave Someone that sang SOSO? Port harcourt Omah Lay? All the way from waterside? Naa,itโs not a risk to him I suppose

Here is why ๐ค

@NonsoWilliams01 For rivers State boy? We ready swim am come out

Bro is doing everything for that album to be great.

For person wey dey do bunkery for port harcourt before fame ? You joking ๐

Shey he no Dey watch shark movies

Ontop song wey mid o

No hate, but Ishowspeed would randomly do this.

@Khanstillday He guide, he get people wey don mount inside water if he fall

When "water spirit "video drop,make Una engage on YouTube oo All this effort no fit waste o๐ฅฒ

Wey the risk? No be other people dey climb am? How many heads dey get

Na Port Harcourt boy. E no go be new thing.

His friends or relatives should really pay attention to his mental health ๐คฒ๐ป

Omo make this guy calm o I need another album o

You forget quickly that he grew up around waters.

Haa!! This is risky ooo๐ฅน

Some people just dey call death. Who you wan impress in the name of trend

A fat man canโt do this

Omaha lay wey be water pikin.

Ouuuwww ๐๐ญI like A little harmless extreme sports

port Harcourt boy ho Sabi swim cause this too risky

When you have so much moneyโฆu keep trying everything your minds tells you to do

@Son_Of_Grace12 I donโt like the sea it not stable ๐ญ๐ญ

Heโs like โwe only live once so why notโ

River State boy dive for water? Person wey dey service SoSo una funny oh ๐๐๐

@effxzzzyy Port harcourt boy no Dey fear water

Afro depression go fess drive the singer itself crazy fess ๐คง๐ฅฒ
Related Videos
Sensitive content
Na Omah lay fit this Bella,he too like play๐
NSNV๐ท
142,945 views โข 1 month ago
