Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Is this wastage or she's done

267,197 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

35 Kommentare

Profilbild von RuruPonSteeze 🇧🇪
RuruPonSteeze 🇧🇪vor 1 Jahr

I even think say them just comot the meat from oil

Profilbild von Rarely Tolerable.
Rarely Tolerable.vor 1 Jahr

Did you know the high-ranking FBI official that was key to starting the investigation into Trump for Russian Collusion was sentenced to 4 years in prison for colluding with a Russian olgilach to spy on another and then laundering the money that he was paid to do so?

Profilbild von JUSTINBLACK
JUSTINBLACKvor 1 Jahr

Nobe una fault

Profilbild von Johnson oke
Johnson okevor 1 Jahr

Abeg normally one person no feel finished that chicken 🤷

Profilbild von Derek Whytë
Derek Whytëvor 1 Jahr

Shut the hell up woman. She was a little baby once. You're her mother. And you're showing the world how you FAILED woefully in training that child. Teach a child the way to grow, they won't depart. Its not the first time she's doing it, she has grown with it. YOU FAILED. Shut Up

Profilbild von Yt_dct 🌹
Yt_dct 🌹vor 1 Jahr

Naso my cousin throw one pack of eggs say he Don expire. Egg wey never reach 2 weeks wey dem buy am 😂😂

Profilbild von Area1tv
Area1tvvor 1 Jahr

@gtbank are you people deceiving us or what, l was operating a salary account for over a year l can't have access to quick credit, @Providous bank e ku alejo mi.

Profilbild von Mr. Seun
Mr. Seunvor 1 Jahr

How you behave in America, try it Nigeria.

Profilbild von Bitcoin King👑💲📈🇺🇸
Bitcoin King👑💲📈🇺🇸vor 1 Jahr

When life better abroad wey basic things cheap how she no go see am as nothing

Profilbild von The Wonderful Thinker
The Wonderful Thinkervor 1 Jahr

This is sewage expected to be disposed of.

Profilbild von Nosa Nostiga
Nosa Nostigavor 1 Jahr

Make mama put just see that meat now, she go slice am sell #500 each😂😂😂

Profilbild von NASO
NASOvor 1 Jahr

Eku oshi laaro kutu kutu

Profilbild von Adedayo 🅿️♤♡☆
Adedayo 🅿️♤♡☆vor 1 Jahr

What does she mean by "LET PEOPLE BACK HOME IN NIGERIA" quick are those people dogs?

Profilbild von Party Jollof Specialist
Party Jollof Specialistvor 1 Jahr

The way you train your children matters.

Profilbild von ADIGUN🕙
ADIGUN🕙vor 1 Jahr

Which be, let people in Nigeria catch you. Una 2 Dey ment

Profilbild von Real Samuel Elvis
Real Samuel Elvisvor 1 Jahr

Yeah 💯

Profilbild von MMA
MMAvor 1 Jahr

Be like them both dey mad this early morning

Profilbild von Aku onye o buna 1 of the whole world
Aku onye o buna 1 of the whole worldvor 1 Jahr

It’s simple really Don’t give her big pieces of meat. If possible, specially cut hers out during meal preparation, make them small and strictly flesh

Profilbild von Hypeboss 🇬🇭
Hypeboss 🇬🇭vor 1 Jahr

This girl 🤣 Best Amapiano playlist on Spotify ❤️

Profilbild von soujaboi_420
soujaboi_420vor 1 Jahr

So make I Dey answer question early momo ? Me wey never know wetin I go chop

Profilbild von MC MIKILAF
MC MIKILAFvor 1 Jahr

Oga carry this thing comot for my front go train your pikin well

Profilbild von Daniel
Danielvor 1 Jahr

After this video she go still chop am

Profilbild von Asaphclems
Asaphclemsvor 1 Jahr

Content!!....no be she chop the other one remain only bone...

Profilbild von Mayowa
Mayowavor 1 Jahr

You sef give her small portion next time she will learn no Dey stress us for here

Profilbild von COACH AYOBAMI
COACH AYOBAMIvor 1 Jahr

Na why she slim like sugar cane 😂😂🤲🏾

Profilbild von 🫠BruCe WaYnE🦇🫧
🫠BruCe WaYnE🦇🫧vor 1 Jahr

Both of them are mad It’s to early to get me upset please

Profilbild von Big Vicky
Big Vickyvor 1 Jahr

She wasn't trained well sha

Profilbild von AYO💕
AYO💕vor 1 Jahr

Which one is people in Nigeria 😒

Profilbild von Dera Anya
Dera Anyavor 1 Jahr

This is my daughter everyday. I always go back to check her food every time she’s “done” eating. Now what she does is to quickly throw them in the trash before I get there. The trash Shey the one in the same kitchen?

Profilbild von Alonso
Alonsovor 1 Jahr

Allow the girl naw She’s done @Boithebear

Profilbild von Olayinka Aare🫣
Olayinka Aare🫣vor 1 Jahr

No be una fault @Boithebear

Profilbild von Achonwa Joshua Uche
Achonwa Joshua Uchevor 1 Jahr

Actually it's done. Make she kukuma chop the plate too?

Profilbild von NdifrekeAbasi Ibanga
NdifrekeAbasi Ibangavor 1 Jahr

@UBAGroup what is going ON, I cannot make any transactions

Profilbild von 𝙾𝙻𝙰𝙻𝙴𝚂𝙸
𝙾𝙻𝙰𝙻𝙴𝚂𝙸vor 1 Jahr

@teewhy606

Profilbild von burnaboy
burnaboyvor 1 Jahr

Make she con use two weeks for naija first 😂

Ähnliche Videos