Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Is your choice to take profit
94,073 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)
40 Yorum

Omor I for play that 12/12 😭😭 And I saw it oo , I played only the 8/8

Truly September is for you! I’m not happy I didn’t see this coming🥲🤲🏻

Chai

My mind is shaking small ..

Sporty dey open cashout for una ?

Yes na

Mo body dey shake see money 💰💰💰💰💰 You will .make am today ☺️☺️☺️☺️😁 God will bless you , u are winning it , am crying money deny me to plab the game today

I for play 12 sha, but 8 is still going we pray for boom o 🙏

My #10 dey show me 12k 😂 I go leave am oo

@ugochukwuchiam you sure say fit pay????

U did well 👏 , money at hand is better Dan money is coming on sporty 😂

Finally. You will trend overnight inshallah 🙏🏼

Your bank fit contain all these money??@ugochukwuchiam

they are not allowing me to do partial cash out .

Omoh I no fit take profit with my 30# stake😭😂

Fuck 100 naira Dey give 100k cashout that’s sweet 1,000 odds

Played twice…. Cashed out one 53m coming home no worry I need buy car ✋😫🤚

7 in 4 more to go

A bird at hand 👌

I don secure stake power

Wetin una dey use 🥲🤧 I don gamble tire ntin work out 💔🤧🥀

God go run am for you. I knew i won't play it but if you win na my win. Boo gratulations in advance.... September must stew

I didn’t play but I pray it comes! It’s a win for the community

My own no dey show partial cash out why 😭

Omo how i take dey miss all this ur game and i dey follow you ohhh

@Clin_legacyy Aaaah 😩😩😩where I Dey when dem post this game

Damn🔥🔥

Omo sweet

Haaa see cashouts

Dem really do me from village, cause I just Dey open my sporty now and seeing all this… Chim 😩😩 and I played all this games o.

Ur bank fit contain all these money??

Omo I for play 12,all win is win

The remaining code please

if you collect partial how much will be left ?

55m

@wally_yooh Mine 53m We gon be millionaires baby

@ugochukwuchiam 😂😂make we pray sey e go play o

Na to collect 100k like this ooo... Cuz wetin dey my account like this na 7k 😁

Ah done miss Again 💔😭😭

I don take 2k partial cashout from both🙏 at least I don get staking power
Benzer Videolar
The Choice is yours Are you fearless enough to take it?
Asgard Finance
22,187 görüntüleme • 11 ay önce

