Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Issa goooooooal🔥🔥😂

82,904 Aufrufe • vor 2 Monaten •via X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von Majila👑
Majila👑vor 2 Monaten

This one pass your relationship for Ghana 😎

Profilbild von Saveme🧘‍♂️♟️
Saveme🧘‍♂️♟️vor 2 Monaten

I saw you today ivana.. for real life you fine pass wetin Dey social media oo

Profilbild von De Eagle Boi
De Eagle Boivor 2 Monaten

So na like this u take play with Tumise heart

Profilbild von Opeyemi Ibrahim
Opeyemi Ibrahimvor 2 Monaten

Wow she's a baller

Profilbild von Cassper vee
Cassper veevor 2 Monaten

Na why you spread man yansh 🤣💔

Profilbild von Simon
Simonvor 2 Monaten

Them dey use glass play ball ?

Profilbild von Victor Ben
Victor Benvor 2 Monaten

I don come your pumping office I no see you, I no sabi say you dey here

Profilbild von Soloblaze Olofu
Soloblaze Olofuvor 2 Monaten

If no be infection This girl na 10

Profilbild von Steve 🌚
Steve 🌚vor 2 Monaten

No wonder ur dad say tumishe never see anything 😁😁🥰

Profilbild von 🙂Smilin-Demon😈
🙂Smilin-Demon😈vor 2 Monaten

😲🫴You dey try ooo 😲😲😈

Profilbild von Kerzypro(united boii)
Kerzypro(united boii)vor 2 Monaten

This is the most beautiful thing I have seen you do 🥰

Profilbild von NWA GHANA
NWA GHANAvor 2 Monaten

Nah ai joor

Profilbild von minhobrown007
minhobrown007vor 2 Monaten

She can plays with the balls

Profilbild von Bethuel 🤓
Bethuel 🤓vor 2 Monaten

You too good

Profilbild von G.A.v | Messi News🐐
G.A.v | Messi News🐐vor 2 Monaten

I respect you today ..... With that yansh you still dey ball ⚽. Nice 👍 one oko mi 😂

Profilbild von LORD P 🇳🇬🇨🇦
LORD P 🇳🇬🇨🇦vor 2 Monaten

I love that last celebration 🤪🤪🤪

Profilbild von Bright Bassey
Bright Basseyvor 2 Monaten

You're really good

Profilbild von Ayomide
Ayomidevor 2 Monaten

See potentials 😂

Profilbild von Cynthia
Cynthiavor 2 Monaten

It's a goooooooooal🤭🫶

Profilbild von Believe Jnr
Believe Jnrvor 2 Monaten

This girl just take time ugly oh

Profilbild von MUHD_IB
MUHD_IBvor 2 Monaten

Is a pipe 😂😂

Profilbild von Investor Gideon 🇪🇸
Investor Gideon 🇪🇸vor 2 Monaten

Olosho is a goal

Profilbild von Jack Johnson
Jack Johnsonvor 2 Monaten

Ivana issagoal

Profilbild von Ige Oluwaseun
Ige Oluwaseunvor 2 Monaten

I just dey follow you everywhere Just watch this video on TikTok

Profilbild von Blessing Temitope
Blessing Temitopevor 2 Monaten

Good of you 😊

Profilbild von 1boylikethat 🥲
1boylikethat 🥲vor 2 Monaten

Omo all this one no concern me oo abeg Ivan’s that boot na size 41 abeg come give me

Profilbild von ZEN
ZENvor 2 Monaten

Omor @cal_mhe_iva u sabi die o

Profilbild von ceed
ceedvor 2 Monaten

Omo see fyn gal Dey ball ⚽️ You sabi pass my guy

Profilbild von Tajudeen Lawal
Tajudeen Lawalvor 2 Monaten

Ivana go sabi hmmmm than ball ooo lol

Profilbild von CHAMPION
CHAMPIONvor 2 Monaten

Ivana one

Profilbild von Oluwaseyi
Oluwaseyivor 2 Monaten

Good

Profilbild von revelations chainbarz
revelations chainbarzvor 2 Monaten

I go like taste your work ooo

Profilbild von Soft Angel
Soft Angelvor 2 Monaten

And the girl na baller oo

Profilbild von Paul_gee
Paul_geevor 2 Monaten

The keeper let you score.

Ähnliche Videos