Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Issa goooooooal🔥🔥😂
82,904 görüntüleme • 2 ay önce •via X (Twitter)
34 Yorum

This one pass your relationship for Ghana 😎

I saw you today ivana.. for real life you fine pass wetin Dey social media oo

So na like this u take play with Tumise heart

Wow she's a baller

Na why you spread man yansh 🤣💔

Them dey use glass play ball ?

I don come your pumping office I no see you, I no sabi say you dey here

If no be infection This girl na 10

No wonder ur dad say tumishe never see anything 😁😁🥰

😲🫴You dey try ooo 😲😲😈

This is the most beautiful thing I have seen you do 🥰

Nah ai joor

She can plays with the balls

You too good

I respect you today ..... With that yansh you still dey ball ⚽. Nice 👍 one oko mi 😂

I love that last celebration 🤪🤪🤪

You're really good

See potentials 😂

It's a goooooooooal🤭🫶

This girl just take time ugly oh

Is a pipe 😂😂

Olosho is a goal

Ivana issagoal

I just dey follow you everywhere Just watch this video on TikTok

Good of you 😊

Omo all this one no concern me oo abeg Ivan’s that boot na size 41 abeg come give me

Omor @cal_mhe_iva u sabi die o

Omo see fyn gal Dey ball ⚽️ You sabi pass my guy

Ivana go sabi hmmmm than ball ooo lol

Ivana one

Good

I go like taste your work ooo

And the girl na baller oo

The keeper let you score.
