Loading video...
Video Failed to Load
It doesn’t just helps for self defense it Shape your mindset, shape your focus. 🥷❤️
64,615 views • 6 days ago •via X (Twitter)
30 Comments

I swear, na Danbi I dey learn now. 💯😂

I actually want and wished to see how good you are in with football ⚽

Day 2 Morning @ahmedxm01

Small head movement 😅 Boss do make we spar nahh 😭😭😭

A good signal on gold

Xm xm xm xm xm 🤝🤝💪💪💪💪 My Allah bless you @ahmedxm01

Hausa man

Martial arts: crafting ninjas of the mind with a black belt in chill.

Determined 💪🏼

lol, we don’t play here, anybody put body dem go collect, na like this we for use comot Habby guy teeth. God save am say I no Dey present.

Make person never chop since morning God 🤦😭💔

True a friend of mine once told me this

Why you no carry this your trainer go Lag Make him beat that Habby trainer for us 😂😂

Everything

Who’s the next person ?😂 U don blow @Habbyforex_ mouth who next ?

@abazwhyllzz Ahmed

I wan learn oo 😏

@ahmedxm01 goat 🐐 In everything your goat 🐐 crypto, forex and boxers what next goat only on in the world 🌎

Boss make you no take am kill person for us o.

👏

Talent full body fr

All this one nor concern @Habbyforex_ 😭😂

Boss

Leave all this talk And do me 1m

Sure 💯

Stay blessed @ahmedxm01 much love. inspiration full everywhere 🫡🫡

@abazwhyllzz When you and Habby the meet again

No wonder Habby collect for your hand 😂😂

Focus 💯

Enjoy your time📊
