Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
It is well ๐ญ
177,551 Aufrufe โข vor 1 Jahr โขvia X (Twitter)
10 Kommentare

Tee90papi90vor 1 Jahr
Na the day wey u slap me oye relationship end .

OMรLOLร JamaJama๐ชทvor 1 Jahr
So some women dey beat men true true๐ญ

Funmilayovor 1 Jahr
He made this video with pain and he was trying to hold his tears. Omo

Magical ๐โจvor 1 Jahr
This is so sad! God abeg o

kenvor 1 Jahr
Omo 5mins, ahhh. Na 2gb I de use o, abeg sorry. Make una no kpai unaselves o

Triple teevor 1 Jahr
Feminist won't see this ๐๐

Ayodamola.vor 1 Jahr
Be like single life go pay ooo ๐

/Giftee๐vor 1 Jahr
I know this guy and I never knew he has a wife he sings with ๐ญ

Muizvor 1 Jahr
This one mumu pass lande

KYLE โญโญvor 1 Jahr
If this is how y'all deal with trauma in marriage then i think i'd stick to this single and peaceful life of mine. God willing!!!
