Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
It keeps getting w0rse ๐ญ๐ญ
35 Kommentare

After that Last slap, game go first pause๐ญ๐

Boys will always be boys Until one of them lands in hospital

๐คฃ

Where you Dey go ๐คฃ

I don laugh tire๐๐

โCome back here babaaa!โ๐ญ๐น

Bro dun Dey fear for him life ๐ญ๐ญ

Dude was laughing at the end ๐๐๐

The guy wicked pass ๐คฃ๐คฃ

Where you dey go, have your sit๐

Omo I canโt try this type of game o I get anger issues

That boy with black weaked the small boy collet slap him leave the game go back dey cry.. and the person recording them is a big fool too.

Wtf was this ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Omo the last slap was masterpiece

That guy with a black Juventus jersey will be the one who initiated the game; the kind of evil dwelling in him required deliverance. Is like he's been waiting all his life to slap those boys.

That Juventus jersey guy heaven na view once. Bro is a full time bully ๐ญ๐ญ๐๐๐

Everywhere first blurrr ๐ญ

Omoo So Una don graduate from ๐

See this look Look of a betrayed person

The kid on black is something else I don laugh tire ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Bro went from Crying too smiling real Quick ๐

Dem slap Bashiru wetin no good

The black kid carry something for mind e don tey ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Even the one that was crying before laughed ๐น๐น

That boy with black shirt is a bad boy ๐๐๐๐

This boy system first scatter

Get back here

@BigDowat Oh God๐๐

A very short story ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

Chai makes me remember owoh (e enter) in school where the ball must not enter between your legs na better beating i be goat for that game i no Dey hear word and here is the funny part i get bow leg ๐คฃ ๐คฃ

๐ ๐

Once I commot for that sit ehn the next person to sit will definitely take ear drop ๐ง

The guy on black na terrorist..๐๐๐

This Werey na Devil ๐๐๐๐

That guy on black shirt na Giran ๐
