Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
ITALAWA OUT NOW!!๐๐ฌโญ๏ธ
56 Kommentare

๐ฅ

that cana wey you give me still dey high me o๐ญ

2 + 2 is 5 The Cana really burst your brain ๐

una don dey understand the song

this our doings going o

LIKE MAD

if no be agenda, why dem go talk say this song no bam??!!!๐ฅ๐ฅ๐ฅ

they hate me cause my father is rich

your papa guide kehh? abeg send me 50k yami๐ช

@SuperSmada Donโt kill me man๐

@SuperSmada e get my aza, make e run am asap๐ญ๐

@adetunjiD99 @SuperSmada Make I see 1k boss๐ญ

@adetunjiD99 @SuperSmada u rest now.. you dey bomb anybody wey tweet "aza" ?

Music too good , I can't even cook you

try

Lets keep this streak going, Grammy next year

@NurseLekan They cannot know my pain They only know my name๐ฅ

@NurseLekan real life story

โ I no Dey smoke againโ โI no Dey drink againโ โ2+2 is 5โ Guyyy

@Jasperjjay this cana burst my brain

Didnโt tap at first , Feeling it now

@0x_Israell youโre welcome

This somg tap nau! Why them dey troll?

The girl be like โwho be this one?

God go actually punish u ni sha

@iriolwa back to sender

I lowk like this song itโs catchy ๐

Italawa

ITALAWOOO

@Odumodublvck_ Ah when smada start to de smoke?

@Odumodublvck_ blame kala

@Odumodublvck_ Nah bad mentor oooo

make i first connect to my jbl

oya

Nah smada dey hot this period

i don dey hot since 02

I go try one day sit down play your music make I really understand watin you thy sing

No be every artists go do this kind video Love you bro

carry your hustle for your head o

I don play this song like 776 times

๐งข

lol ๐ Something wey I even Dey chop right now ? Me I honestly think this is the best song youโve done so far in your career , the song get good potential oo better promote am well

i dey feel this gbedu

Zlatan go chop this song

@thisisdmt01 Odumodu don influence Smada to dey kpo ๐คฆ๐ป๐

@soladaloris Nothing concern this one and Grammy ๐๐๐๐ญ

smada please. ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

I love this motion, next time use my name as chorus ๐ ๐๐๐ wsss man

Incoming verse from @Zlatan_Ibile ๐๐๐๐

U don carry your madness go market

โI no Dey smoke againโ but you hold kpo for hand? Oya nau

The song is way too Ass ibr, This niggas ain't be real with you, lmao

So nobody gree tell this guy truth

Dea don finally legalize smoke??

Which kind song be dis one

Smada gbeโmi de be. 2+2 is what ? ๐คญ

