Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

ITALAWA OUT NOW!!๐Ÿ‚๐Ÿšฌโญ๏ธ

310,305 Aufrufe โ€ข vor 5 Monaten โ€ขvia X (Twitter)

56 Kommentare

Profilbild von Shallipopi
Shallipopivor 5 Monaten

๐Ÿ”ฅ

Profilbild von lee
leevor 5 Monaten

that cana wey you give me still dey high me o๐Ÿ˜ญ

Profilbild von A DE TUN JI ๐Ÿ‘‘
A DE TUN JI ๐Ÿ‘‘vor 5 Monaten

2 + 2 is 5 The Cana really burst your brain ๐Ÿ˜‚

Profilbild von lee
leevor 5 Monaten

una don dey understand the song

Profilbild von lee
leevor 5 Monaten

this our doings going o

Profilbild von REEPLAY
REEPLAYvor 5 Monaten

LIKE MAD

Profilbild von ESKO BARZ
ESKO BARZvor 5 Monaten

if no be agenda, why dem go talk say this song no bam??!!!๐Ÿ”ฅ๐Ÿ”ฅ๐Ÿ”ฅ

Profilbild von lee
leevor 5 Monaten

they hate me cause my father is rich

Profilbild von ESKO BARZ
ESKO BARZvor 5 Monaten

your papa guide kehh? abeg send me 50k yami๐Ÿ˜ช

Profilbild von A DE TUN JI ๐Ÿ‘‘
A DE TUN JI ๐Ÿ‘‘vor 5 Monaten

@SuperSmada Donโ€™t kill me man๐Ÿ˜‚

Profilbild von ESKO BARZ
ESKO BARZvor 5 Monaten

@SuperSmada e get my aza, make e run am asap๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Gafar Adekunle
Gafar Adekunlevor 5 Monaten

@adetunjiD99 @SuperSmada Make I see 1k boss๐Ÿ˜ญ

Profilbild von ESKO BARZ
ESKO BARZvor 5 Monaten

@adetunjiD99 @SuperSmada u rest now.. you dey bomb anybody wey tweet "aza" ?

Profilbild von โ„ณโ€‹ac!๐Ÿ‡ฆ๐Ÿ‡ท
โ„ณโ€‹ac!๐Ÿ‡ฆ๐Ÿ‡ทvor 5 Monaten

Music too good , I can't even cook you

Profilbild von lee
leevor 5 Monaten

try

Profilbild von โ„ณโ€‹ac!๐Ÿ‡ฆ๐Ÿ‡ท
โ„ณโ€‹ac!๐Ÿ‡ฆ๐Ÿ‡ทvor 5 Monaten

Lets keep this streak going, Grammy next year

Profilbild von Second Of His Name๐Ÿคด
Second Of His Name๐Ÿคดvor 5 Monaten

@NurseLekan They cannot know my pain They only know my name๐Ÿ”ฅ

Profilbild von lee
leevor 5 Monaten

@NurseLekan real life story

Profilbild von !
!vor 5 Monaten

โ€œ I no Dey smoke againโ€ โ€œI no Dey drink againโ€ โ€œ2+2 is 5โ€ Guyyy

Profilbild von lee
leevor 5 Monaten

@Jasperjjay this cana burst my brain

Profilbild von OG AKAZA.SOLโœž
OG AKAZA.SOLโœžvor 5 Monaten

Didnโ€™t tap at first , Feeling it now

Profilbild von lee
leevor 5 Monaten

@0x_Israell youโ€™re welcome

Profilbild von Bayobets
Bayobetsvor 5 Monaten

This somg tap nau! Why them dey troll?

Profilbild von !
!vor 5 Monaten

The girl be like โ€œwho be this one?

Profilbild von The kid from next block๐Ÿ•ท
The kid from next block๐Ÿ•ทvor 5 Monaten

God go actually punish u ni sha

Profilbild von lee
leevor 5 Monaten

@iriolwa back to sender

Profilbild von k3lly
k3llyvor 5 Monaten

I lowk like this song itโ€™s catchy ๐Ÿ˜‚

Profilbild von YARLOOOOOOOOOOOOOOOOOOOO
YARLOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOvor 5 Monaten

Italawa

Profilbild von lee
leevor 5 Monaten

ITALAWOOO

Profilbild von Paul
Paulvor 5 Monaten

@Odumodublvck_ Ah when smada start to de smoke?

Profilbild von lee
leevor 5 Monaten

@Odumodublvck_ blame kala

Profilbild von Paul
Paulvor 5 Monaten

@Odumodublvck_ Nah bad mentor oooo

Profilbild von 9โœž๐Ÿช–.
9โœž๐Ÿช–.vor 5 Monaten

make i first connect to my jbl

Profilbild von lee
leevor 5 Monaten

oya

Profilbild von Starboy Okpas
Starboy Okpasvor 5 Monaten

Nah smada dey hot this period

Profilbild von lee
leevor 5 Monaten

i don dey hot since 02

Profilbild von H3
H3vor 5 Monaten

I go try one day sit down play your music make I really understand watin you thy sing

Profilbild von 1Batman2dot
1Batman2dotvor 5 Monaten

No be every artists go do this kind video Love you bro

Profilbild von lee
leevor 5 Monaten

carry your hustle for your head o

Profilbild von Xavi
Xavivor 5 Monaten

I don play this song like 776 times

Profilbild von lee
leevor 5 Monaten

๐Ÿงข

Profilbild von Xavi
Xavivor 5 Monaten

lol ๐Ÿ˜‚ Something wey I even Dey chop right now ? Me I honestly think this is the best song youโ€™ve done so far in your career , the song get good potential oo better promote am well

Profilbild von Faith Boniface Akpan
Faith Boniface Akpanvor 5 Monaten

i dey feel this gbedu

Profilbild von kelvin
kelvinvor 5 Monaten

Zlatan go chop this song

Profilbild von ๐‘ซ๐‘ฌ๐’€ โœž ๐Ÿฆ…โšก๏ธ
๐‘ซ๐‘ฌ๐’€ โœž ๐Ÿฆ…โšก๏ธvor 5 Monaten

@thisisdmt01 Odumodu don influence Smada to dey kpo ๐Ÿคฆ๐Ÿป๐Ÿ’”

Profilbild von Yolo boyy
Yolo boyyvor 5 Monaten

@soladaloris Nothing concern this one and Grammy ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜ญ

Profilbild von bolanlebaby๐Ÿ’‹
bolanlebaby๐Ÿ’‹vor 5 Monaten

smada please. ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ

Profilbild von KยฃยฃM ๐Ÿงžโ€โ™‚๏ธ
KยฃยฃM ๐Ÿงžโ€โ™‚๏ธvor 5 Monaten

I love this motion, next time use my name as chorus ๐Ÿ˜‚ ๐Ÿš€๐Ÿš€๐Ÿš€ wsss man

Profilbild von Ogbomo Osas
Ogbomo Osasvor 5 Monaten

Incoming verse from @Zlatan_Ibile ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Innocent๐Ÿ“‰๐Ÿ
Innocent๐Ÿ“‰๐Ÿvor 5 Monaten

U don carry your madness go market

Profilbild von !
!vor 5 Monaten

โ€œI no Dey smoke againโ€ but you hold kpo for hand? Oya nau

Profilbild von KOLO
KOLOvor 5 Monaten

The song is way too Ass ibr, This niggas ain't be real with you, lmao

Profilbild von ๏ธŽ ๏ธŽแฐ.
๏ธŽ ๏ธŽแฐ.vor 5 Monaten

So nobody gree tell this guy truth

Profilbild von 11.11 B3liver๐Ÿ”ฅ ๐Ÿฆ๐Ÿ‘‘
11.11 B3liver๐Ÿ”ฅ ๐Ÿฆ๐Ÿ‘‘vor 5 Monaten

Dea don finally legalize smoke??

Profilbild von Showboy๐Ÿ’ก
Showboy๐Ÿ’กvor 5 Monaten

Which kind song be dis one

Profilbild von El Rey ๐Ÿ‘‘
El Rey ๐Ÿ‘‘vor 5 Monaten

Smada gbeโ€™mi de be. 2+2 is what ? ๐Ÿคญ

ร„hnliche Videos