Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

ITALAWA OUT NOW!!🏂🚬⭐️

310,305 просмотров • 5 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 56

Фото профиля Shallipopi
Shallipopi5 месяцев назад

🔥

Фото профиля lee
lee5 месяцев назад

that cana wey you give me still dey high me o😭

Фото профиля A DE TUN JI 👑
A DE TUN JI 👑5 месяцев назад

2 + 2 is 5 The Cana really burst your brain 😂

Фото профиля lee
lee5 месяцев назад

una don dey understand the song

Фото профиля lee
lee5 месяцев назад

this our doings going o

Фото профиля REEPLAY
REEPLAY5 месяцев назад

LIKE MAD

Фото профиля ESKO BARZ
ESKO BARZ5 месяцев назад

if no be agenda, why dem go talk say this song no bam??!!!🔥🔥🔥

Фото профиля lee
lee5 месяцев назад

they hate me cause my father is rich

Фото профиля ESKO BARZ
ESKO BARZ5 месяцев назад

your papa guide kehh? abeg send me 50k yami😪

Фото профиля A DE TUN JI 👑
A DE TUN JI 👑5 месяцев назад

@SuperSmada Don’t kill me man😂

Фото профиля ESKO BARZ
ESKO BARZ5 месяцев назад

@SuperSmada e get my aza, make e run am asap😭😂

Фото профиля Gafar Adekunle
Gafar Adekunle5 месяцев назад

@adetunjiD99 @SuperSmada Make I see 1k boss😭

Фото профиля ESKO BARZ
ESKO BARZ5 месяцев назад

@adetunjiD99 @SuperSmada u rest now.. you dey bomb anybody wey tweet "aza" ?

Фото профиля ℳ​ac!🇦🇷
ℳ​ac!🇦🇷5 месяцев назад

Music too good , I can't even cook you

Фото профиля lee
lee5 месяцев назад

try

Фото профиля ℳ​ac!🇦🇷
ℳ​ac!🇦🇷5 месяцев назад

Lets keep this streak going, Grammy next year

Фото профиля Second Of His Name🤴
Second Of His Name🤴5 месяцев назад

@NurseLekan They cannot know my pain They only know my name🔥

Фото профиля lee
lee5 месяцев назад

@NurseLekan real life story

Фото профиля !
!5 месяцев назад

“ I no Dey smoke again” “I no Dey drink again” “2+2 is 5” Guyyy

Фото профиля lee
lee5 месяцев назад

@Jasperjjay this cana burst my brain

Фото профиля OG AKAZA.SOL✞
OG AKAZA.SOL✞5 месяцев назад

Didn’t tap at first , Feeling it now

Фото профиля lee
lee5 месяцев назад

@0x_Israell you’re welcome

Фото профиля Bayobets
Bayobets5 месяцев назад

This somg tap nau! Why them dey troll?

Фото профиля !
!5 месяцев назад

The girl be like “who be this one?

Фото профиля The kid from next block🕷
The kid from next block🕷5 месяцев назад

God go actually punish u ni sha

Фото профиля lee
lee5 месяцев назад

@iriolwa back to sender

Фото профиля k3lly
k3lly5 месяцев назад

I lowk like this song it’s catchy 😂

Фото профиля YARLOOOOOOOOOOOOOOOOOOOO
YARLOOOOOOOOOOOOOOOOOOOO5 месяцев назад

Italawa

Фото профиля lee
lee5 месяцев назад

ITALAWOOO

Фото профиля Paul
Paul5 месяцев назад

@Odumodublvck_ Ah when smada start to de smoke?

Фото профиля lee
lee5 месяцев назад

@Odumodublvck_ blame kala

Фото профиля Paul
Paul5 месяцев назад

@Odumodublvck_ Nah bad mentor oooo

Фото профиля 9✞🪖.
9✞🪖.5 месяцев назад

make i first connect to my jbl

Фото профиля lee
lee5 месяцев назад

oya

Фото профиля Starboy Okpas
Starboy Okpas5 месяцев назад

Nah smada dey hot this period

Фото профиля lee
lee5 месяцев назад

i don dey hot since 02

Фото профиля H3
H35 месяцев назад

I go try one day sit down play your music make I really understand watin you thy sing

Фото профиля 1Batman2dot
1Batman2dot5 месяцев назад

No be every artists go do this kind video Love you bro

Фото профиля lee
lee5 месяцев назад

carry your hustle for your head o

Фото профиля Xavi
Xavi5 месяцев назад

I don play this song like 776 times

Фото профиля lee
lee5 месяцев назад

🧢

Фото профиля Xavi
Xavi5 месяцев назад

lol 😂 Something wey I even Dey chop right now ? Me I honestly think this is the best song you’ve done so far in your career , the song get good potential oo better promote am well

Фото профиля Faith Boniface Akpan
Faith Boniface Akpan5 месяцев назад

i dey feel this gbedu

Фото профиля kelvin
kelvin5 месяцев назад

Zlatan go chop this song

Фото профиля 𝑫𝑬𝒀 ✞ 🦅⚡️
𝑫𝑬𝒀 ✞ 🦅⚡️5 месяцев назад

@thisisdmt01 Odumodu don influence Smada to dey kpo 🤦🏻💔

Фото профиля Yolo boyy
Yolo boyy5 месяцев назад

@soladaloris Nothing concern this one and Grammy 😂😂😂😭

Фото профиля bolanlebaby💋
bolanlebaby💋5 месяцев назад

smada please. 😭😭😭😭

Фото профиля K££M 🧞‍♂️
K££M 🧞‍♂️5 месяцев назад

I love this motion, next time use my name as chorus 😂 🚀🚀🚀 wsss man

Фото профиля Ogbomo Osas
Ogbomo Osas5 месяцев назад

Incoming verse from @Zlatan_Ibile 😂😂😂😂

Фото профиля Innocent📉🐐
Innocent📉🐐5 месяцев назад

U don carry your madness go market

Фото профиля !
!5 месяцев назад

“I no Dey smoke again” but you hold kpo for hand? Oya nau

Фото профиля KOLO
KOLO5 месяцев назад

The song is way too Ass ibr, This niggas ain't be real with you, lmao

Фото профиля ︎ ︎ᝰ.
︎ ︎ᝰ.5 месяцев назад

So nobody gree tell this guy truth

Фото профиля 11.11 B3liver🔥 🦍👑
11.11 B3liver🔥 🦍👑5 месяцев назад

Dea don finally legalize smoke??

Фото профиля Showboy💡
Showboy💡5 месяцев назад

Which kind song be dis one

Фото профиля El Rey 👑
El Rey 👑5 месяцев назад

Smada gbe’mi de be. 2+2 is what ? 🤭

Похожие видео