Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

ITALAWA OUT NOW!!🏂🚬⭐️

310,305 görüntüleme • 5 ay önce •via X (Twitter)

56 Yorum

Shallipopi profil fotoğrafı
Shallipopi5 ay önce

🔥

lee profil fotoğrafı
lee5 ay önce

that cana wey you give me still dey high me o😭

A DE TUN JI 👑 profil fotoğrafı
A DE TUN JI 👑5 ay önce

2 + 2 is 5 The Cana really burst your brain 😂

lee profil fotoğrafı
lee5 ay önce

una don dey understand the song

lee profil fotoğrafı
lee5 ay önce

this our doings going o

REEPLAY profil fotoğrafı
REEPLAY5 ay önce

LIKE MAD

ESKO BARZ profil fotoğrafı
ESKO BARZ5 ay önce

if no be agenda, why dem go talk say this song no bam??!!!🔥🔥🔥

lee profil fotoğrafı
lee5 ay önce

they hate me cause my father is rich

ESKO BARZ profil fotoğrafı
ESKO BARZ5 ay önce

your papa guide kehh? abeg send me 50k yami😪

A DE TUN JI 👑 profil fotoğrafı
A DE TUN JI 👑5 ay önce

@SuperSmada Don’t kill me man😂

ESKO BARZ profil fotoğrafı
ESKO BARZ5 ay önce

@SuperSmada e get my aza, make e run am asap😭😂

Gafar Adekunle profil fotoğrafı
Gafar Adekunle5 ay önce

@adetunjiD99 @SuperSmada Make I see 1k boss😭

ESKO BARZ profil fotoğrafı
ESKO BARZ5 ay önce

@adetunjiD99 @SuperSmada u rest now.. you dey bomb anybody wey tweet "aza" ?

ℳ​ac!🇦🇷 profil fotoğrafı
ℳ​ac!🇦🇷5 ay önce

Music too good , I can't even cook you

lee profil fotoğrafı
lee5 ay önce

try

ℳ​ac!🇦🇷 profil fotoğrafı
ℳ​ac!🇦🇷5 ay önce

Lets keep this streak going, Grammy next year

Second Of His Name🤴 profil fotoğrafı
Second Of His Name🤴5 ay önce

@NurseLekan They cannot know my pain They only know my name🔥

lee profil fotoğrafı
lee5 ay önce

@NurseLekan real life story

! profil fotoğrafı
!5 ay önce

“ I no Dey smoke again” “I no Dey drink again” “2+2 is 5” Guyyy

lee profil fotoğrafı
lee5 ay önce

@Jasperjjay this cana burst my brain

OG AKAZA.SOL✞ profil fotoğrafı
OG AKAZA.SOL✞5 ay önce

Didn’t tap at first , Feeling it now

lee profil fotoğrafı
lee5 ay önce

@0x_Israell you’re welcome

Bayobets profil fotoğrafı
Bayobets5 ay önce

This somg tap nau! Why them dey troll?

! profil fotoğrafı
!5 ay önce

The girl be like “who be this one?

The kid from next block🕷 profil fotoğrafı
The kid from next block🕷5 ay önce

God go actually punish u ni sha

lee profil fotoğrafı
lee5 ay önce

@iriolwa back to sender

k3lly profil fotoğrafı
k3lly5 ay önce

I lowk like this song it’s catchy 😂

YARLOOOOOOOOOOOOOOOOOOOO profil fotoğrafı
YARLOOOOOOOOOOOOOOOOOOOO5 ay önce

Italawa

lee profil fotoğrafı
lee5 ay önce

ITALAWOOO

Paul profil fotoğrafı
Paul5 ay önce

@Odumodublvck_ Ah when smada start to de smoke?

lee profil fotoğrafı
lee5 ay önce

@Odumodublvck_ blame kala

Paul profil fotoğrafı
Paul5 ay önce

@Odumodublvck_ Nah bad mentor oooo

9✞🪖. profil fotoğrafı
9✞🪖.5 ay önce

make i first connect to my jbl

lee profil fotoğrafı
lee5 ay önce

oya

Starboy Okpas profil fotoğrafı
Starboy Okpas5 ay önce

Nah smada dey hot this period

lee profil fotoğrafı
lee5 ay önce

i don dey hot since 02

H3 profil fotoğrafı
H35 ay önce

I go try one day sit down play your music make I really understand watin you thy sing

1Batman2dot profil fotoğrafı
1Batman2dot5 ay önce

No be every artists go do this kind video Love you bro

lee profil fotoğrafı
lee5 ay önce

carry your hustle for your head o

Xavi profil fotoğrafı
Xavi5 ay önce

I don play this song like 776 times

lee profil fotoğrafı
lee5 ay önce

🧢

Xavi profil fotoğrafı
Xavi5 ay önce

lol 😂 Something wey I even Dey chop right now ? Me I honestly think this is the best song you’ve done so far in your career , the song get good potential oo better promote am well

Faith Boniface Akpan profil fotoğrafı
Faith Boniface Akpan5 ay önce

i dey feel this gbedu

kelvin profil fotoğrafı
kelvin5 ay önce

Zlatan go chop this song

𝑫𝑬𝒀 ✞ 🦅⚡️ profil fotoğrafı
𝑫𝑬𝒀 ✞ 🦅⚡️5 ay önce

@thisisdmt01 Odumodu don influence Smada to dey kpo 🤦🏻💔

Yolo boyy profil fotoğrafı
Yolo boyy5 ay önce

@soladaloris Nothing concern this one and Grammy 😂😂😂😭

bolanlebaby💋 profil fotoğrafı
bolanlebaby💋5 ay önce

smada please. 😭😭😭😭

K££M 🧞‍♂️ profil fotoğrafı
K££M 🧞‍♂️5 ay önce

I love this motion, next time use my name as chorus 😂 🚀🚀🚀 wsss man

Ogbomo Osas profil fotoğrafı
Ogbomo Osas5 ay önce

Incoming verse from @Zlatan_Ibile 😂😂😂😂

Innocent📉🐐 profil fotoğrafı
Innocent📉🐐5 ay önce

U don carry your madness go market

! profil fotoğrafı
!5 ay önce

“I no Dey smoke again” but you hold kpo for hand? Oya nau

KOLO profil fotoğrafı
KOLO5 ay önce

The song is way too Ass ibr, This niggas ain't be real with you, lmao

︎ ︎ᝰ. profil fotoğrafı
︎ ︎ᝰ.5 ay önce

So nobody gree tell this guy truth

11.11 B3liver🔥 🦍👑 profil fotoğrafı
11.11 B3liver🔥 🦍👑5 ay önce

Dea don finally legalize smoke??

Showboy💡 profil fotoğrafı
Showboy💡5 ay önce

Which kind song be dis one

El Rey 👑 profil fotoğrafı
El Rey 👑5 ay önce

Smada gbe’mi de be. 2+2 is what ? 🤭

Benzer Videolar