Loading video...
Video Failed to Load
Italy please be nice ๐๐๐๐๐น
57,079 views โข 7 days ago โขvia X (Twitter)
40 Comments

I nearly missed... Thank You Ooh

You get luck

Aswear ๐

The shark wey swallow Jonah:

This your settings no poor

Never to lie

See you at border bro๐๐

Confirm

Hahahaha! God abeg o no be for old age boss๐คฃ

Fuck na so I miss this trip

๐คฃ๐คฃ๐คฃ

๐คฃ๐คฃ๐ฅน

Make Una wait for me for junction Abeg

This one na from Nembe water side to Bonny

Enjoy yourself

๐๐

Drop location for me ohh.

๐๐ผ๐๐ผ

Bruh this is scary asf man ๐ญ

I swear eee

Ah!!! Donโt you have cars to deliver next week ?

Clear road for that sailor

Movement

Take it easy

Biko come out o ๐๐๐ car deliveries dey next week ๐

Boss don finally leave me ๐ญ

Which kind risk be this ๐

๐๐๐๐

This men go reach Italy so ๐น

@Miracle155732 Omo

Why this spend

Abi Spain ๐ช๐ธ ๐๐

If you can't swim don't cross the sea

๐

Make this boat driver drive small small mbok ๐ na only me dem born for house

Na me wear red

Abeg give me ur plug o

Anyaa keh๐๐

No be rough play be this

And Una no carry me along ๐ข๐
