Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
it’s a pity 💔
27,712 просмотров • 3 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 59

i sent my cv to your dm, if you don’t find me a job today, i will naked myself and curse you thank god i’m on my period

waybill ur period, i get potato for house

god will punish you

all he does is to feed chickens in the morning and play efootball. tragic !

make pesin dey play efootball on a work day bro, this very early in the morning 💔

I get roommate like this Sha Very annoying and lazy apple E football throughout the midnight 18 hrs screen time a day 16:30 for game alone And na graduate wey don do nysc 😑💔💔

nah motee you just describe finish brooo 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

una dey dig o😭😭😭

it’s our work o

You sef no get work nau😂

ehn carry megaphone nau

una be same thing jare

no make me hate you abeg

@Motee_1 check this Bruno assist

🪞🪞

you wan buy mirror?

no, but you no get work too nau

this is not about me bro

Okay Uncle Tosin from amuwo-odofin

you self useless God go take you😭

i’m sorry, but motee is more useless

@fjxr_ Which work you Dey do ?

He no get work na

e dey evident

make he go find job😂

he useless gan 😂😂😂

na fool😂😂

😭😭😭

stop crying

i dey pity una two..💔🤦🏽♂️

@vector_olal Coming from you?

hold him clit for me

e no get work 😭😂

@fivethirtyDwun 💔

💔

he’s just like you fr

don’t cross the line 🙏

m xri

apologize in my dm too and be fast bout it.

Omoh 💔💔 both of Una just useless

Birds of the same feathers trolling each other 😭😭😭

what do you mean by this nonsense?

😭😭😭😭

@jasonwearsjeans the audio come sync 😭😭

hi @Motee_1 come see this babe

@Motee_1 why are you tagging him? 😳

fawk 😭, na my twin 😭

una gather jobless 💔

fawk

Who be this😅

But Una no too different nau

i’m self employed pls.

JEE HOO VAH.

u wicked gan😭

@jbtheflygod generational cooking😂😂

na game that one de use in life play

Hold am

😭😭😭

😭
Похожие видео
Sensitive content
I pity anybody wey go break this one heart 😭 💔
𝔸b𝕒𝕫𝕫
246,794 просмотров • 2 лет назад
