It’s a serious f!get oh🥹🥹🫵
899,327 次观看 • 13 天前 •via X (Twitter)
48 条评论

The with the cutlass dey fear because him know say him fit easily just kill person and na another wahala for am 😂

😫🤪

The man with the 35 is not serious at all….ago just block the stick with my hand and use the 35 to cut your neck erh

Simple

This is serious 🧐

Calm oh

I believe this is just a content

Naaaaaa

You hold cutlass, still Dey go back ?😂😭 werey

Na waw

E no end nhi ??

😂

Help fb

Why them nor finish the fight na

You wicked oh

Yes I nor they like half fight

La gente esta loca joder

Yes 🙌

Never play around with sharp objects.

Yes 🙌

I no fit hold that cutlass 😂😂 me sef go throw hand as that shovel Dey throw hand make he mind just dey

I tell you

The guy with the machete is tryna fight safe

Yes 🙌

This guy's are totally augar to meet moses

Really

The guy with cutlasses nah omoko him dey Soro 😒

Abi

The guy using the stick to what is he thinking Ahbeg😂😂

🥹😀😀

Which level of anger is this?

I tell you!

Omor

😀😀

Africa's 🤔

Yes 🙌

That's one dangerous game they are playing there

Seriously

No be serious fight. Person wey hold cutlass no suppose dey fear like that

Na true

The guy with a machete is unserious.

Yes 🙌

How shovel go win cutlass😂

I wonder oh

These people must know the blades are not sharp and will not hurt. I’m not fighting a dude with a machete.

True

The person with the cutlass is afraid

Man dey be just messin around people enjoy playing with machete's its standard practice in mother Africa
相关视频
Sensitive content
oh connor 🥹🥹🥹🥹🥹
dan⭐️ ⋆˙⟡ heated rivalry
117,600 次观看 • 10 个月前
