Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
It’s always the low quality videos cos how do you explain this🤣🤣
453,134 Aufrufe • vor 8 Monaten •via X (Twitter)
33 Kommentare

@_khendrick Every man’s biggest fear 😭🤣

@_khendrick No sleep over for her again, she can’t come and stress man

@_khendrick I can’t stop laughing

@_khendrick Everywhere blur give am 😂😂😂

@_khendrick Jail straight, wetin you wan even explain say na him happen 😭

@_khendrick Reason why I don’t want a girl to sleep over my place o

@_khendrick The girl for shun dey fool o😂😂

@_khendrick Come Dey go ur house ,na small pikin I be no give me high bp

@_khendrick The girl fool basaa😂😂

@_khendrick he go make shi o

@_khendrick you go sweat forken

@_khendrick “dey go house” 😂😂😂😂😂

@_khendrick Real oo 😂

@_khendrick No dey sleep like dt

@_khendrick No dey sleep like that chale 😂😂

Please follow @koffiklein1 he follows back❤️

@_khendrick Him destiny for change forever dat very hour🤣🤣🤣😂

@_khendrick @0panaa_1 Anka the whole world u go make shi pass everybody 😀😀😀

@_khendrick If e never happen to you then you won't understand 😭😭

@_khendrick No dey sleep like that............ Come dey go ur Mama house. Pls no put me for wahala

@_khendrick @grok in an instance like this, if the guy is truly innocent of the lady's death, how does he get out of the trouble in a legal way

@_khendrick 😂😭

@_khendrick @prinxbyk 😂😂😂

@_khendrick Hahaha😂 she wants to kill the boy with BP.

@_khendrick He he he 🤣🤣🤣🤣

@_khendrick Unless God Charlie 🤣🤣

@_khendrick You unlock new caption 🤣🤣

@_khendrick The fear of watery beans 😂😂

@_khendrick Hardest Abena song ever 🔥

@_khendrick Aahhh aahhh 😂😂😂😂

@_khendrick 😹😹😹😹😹💔

@_khendrick If this guy ever allow woman sleep for him house ahead make I know wetin cause am..😫😫😂😂

@_khendrick 😂😂😂😂😂
