Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
It’s always the low quality videos 😭😂
31 Yorum

Congratulations to him, he's now a family man 😂

He don enter

Congratulations 🎊🎈🍾 man

This used to be a caution to young girls in the past but now their mother will start celebrating she is becoming grandma at 35. Grandma that failed at training her daughter, now become the one to train grandchild again. Recycling failure.

Low quality videos are always interesting honestly

Congratulation is due. Happy marriage life

Once you hear nah him be this

This one don marry wife by force

I didn’t even need to listen to the video to know what’s up😂😂🤣

I dey come.. I dey deny one belle

Baba don enter pepper 😂

“E don enter” 😂

E don enter o….she don carry belle 🤣🤣

E don happen 😂😂

E don enter. The thing don enter.😂😂😂

The results is out bro na striker 🤣🥺

A very radical Mother 😂

"E don enter"

Broo.. Nah, this is so funny

The woman na agbero There’s nothing una wan tell me Hear voice na 😹

This is really sad and seems he is smelling self🥹

The mama will not take any of that

@Horlayhemy1

See small girl wey you de knack oya go marry her e don be na

This is the other part of the video, mama came prepared

The woman said, "The ikpokiri kpo wey you do."😭😭😭

As far as you know am e don enter 😉😂😁🙈

🗣𝐴𝐶𝑇𝐼𝑉𝐸

This is most toxic marriages start in most African countries

I too like the girl mama vibe Action mama

The mouth odour make her ask na him be this
