Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
It's always the low quality videos 😂😂
42 Yorum

Funny thing is I know this DJ mix... Na those street DJ mix, I once downloaded it on my phone. If you loud am for speaker like this, any house chore wey u dey do, you no go dey bored.

Wetin be the title?

A boy with dreams😂

Big dreams

Them too plenty for my phone that I don't even know which one... but be like say na DJ Cora do this one.

Wahala

Even with mouth he better past many DJs

Bro discovered his talent earlier than 90 percent of us.

The parent suppose don sabi na Dj e wan do

Igbati akomiloyi 🤣🤣🤣🤣 make dem just find one dj dash this boy 🤣🤣

DJ Monke on the turntable!

He Dey one kind mood

Which mood?

Obviously not a bad mood 😂

Okay now

Someone should get him a dj kit

Baba monke! 😂

omo werey, fela 10 😂🤣

Happiness is free

Lol

😂😂

Ebe soo small small 🤣 ego better one day Patapaa dems all start like this 😹🤣

Werey re o 😂

DJ Dagboru

🤣

😂

Find me the boy 😂😂😂

@StreamviDL

SABI BOY😎😂👏

Talent just full tjis our country NIGERIA 😂😭😭

It is the energy 4 me.....

@NwachukwuDonald @abiola_babss

Dj small 😂

I don laugh Taya 😂😂

This one don day craze from small. Na there w go make am

He got dreams

This is another goated video that I've seen in online today

😂😂😂😂

😂💔

That boy na baddest upcoming disc jocker

if dem no record this thing i fit no believe 😂😂😂 DJ what again?

DJ gba Kan ni 😂
