Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
It's costume day in their school.
133,487 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)
34 Yorum

So the first one, her role costume is prostitution or what?

It’s not just a Costume day for the first girl , na her nature be that

This two jobs.. na same thing 😹😹

One weyrey wear American prison uniform 😆

See as yansh black 💀💔😭😂

No native doctor costume🤔

This is madness. The parent of that girl with pants should be ashamed of the kind of child they raised.

This snr man is still speechless 😂 I nor know say na like this OS dey dress

Na so we trend reach yabaleftonline. 🤣🤣

It’s funny to see that MF wey wear NURTW White tee Your papa Na driver you self wan drive That lady with white Jacket nobody beat her Ati awon pastor Yeye😂🥲

That EFCC deh hungry dah girl well o be like yahoo boi don show am shegs😂😂

E fit be that NURTW guy go still empty most of them. This life sha!😂

This were burst my brain finish 😂

The First Lady on the video looks so beautiful and her dress is giving. Watch how those thirsty guys will flood her dm offering her everything they have to their name

Oga are you going my way?💀 Iykyk

Na me wear NURTW uniform for there

That guy on NURTW uniform 😂

Abeg, what’s the inspiration behind the first outfit?

The first girls costume is supposed to be a ballerina costume, but of course, una go find something talk.

Na two abnormal people dey thus video The First girl and the NURTW guy Match made in heaven🙂↕️

Omo yabaleft o

What is this, did she came from the house

This one dey operate for mile2 side

Sorry please, What's the first costume about?

😂😂😂

Agberon is now so admired that educated youth are now dreaming to be an agbero

God bless that NURTW guy

I like as some of them know the right way All them NURTW,Prisoner and other people with church garment 😂

Wetin be the name of the school abeg 🤲 Na because of the first girl I wan go

Na me bethat guy 😂

She is very lucky to come from rhe house like this and still happy

Agbero NURTW dey muzz me 🤣🤣🤣😭 Abi nah MC Oluomo pikin ?

Wetin the first girl wear sef All these dresses that promotes nudity should be banned

They are did well

