ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
โItโs even singapore noodlesโ ๐ญ๐ญ๐ญ
216,999 ๆฌก่ง็ โข 1 ๅนดๅ โขvia X (Twitter)
35 ๆก่ฏ่ฎบ

โBabe, come and serve them yourselfโ Apani mรกyแปdร ๐๐

This kiddy na werey๐๐

No be me and you Emergency wey go make me go house before that food dey ready must come out๐

๐ I remember uni days. This my flatmate babe wan use rubbish wound us and she dey always insist to cook. ๐๐

These guys arenโt serious at all๐ญ๐ญ

She knows but canโt prove it

Omo this skit is up there for trench ๐๐๐ญ

This guy is so wicked ๐๐ญ๐ญ๐ญ โ Babe come and serve them yourself โ criminal offense ๐๐ญ

If na my guys, dem go clear you asap say you cook spoil. M

The pussy is good,thatโs the only reason of keeping her

Omo I fon don jp b4 the food ready

Had similar experience last year December, even though the lady was cooking for us for the first time. We were hungry asf cause we were drunk the previous night and still woke up to two bottles of Martel, wetin my eyes see my mouth no fit talk am finish.

@kenizeke no be only Singapore na Malaysia noodles ๐๐๐๐๐คฃ

๐๐๐ญYou go pay my hospital bills ๐ญ

This babe get yansh o

I wasnโt trained that way but you wan kill person pikin ๐ญ๐ญ๐ญ

Bro I watch this video inside bus with earpiece As I dey smile inside bus people dey think say I don craze ๐

Man legit told her to open the food for them ๐ฉ๐คฃ

@Fhigo_ Broo nobody reach kiddy ๐ญ๐

This is what we call content โค๏ธโค๏ธ

This trench boy go wicked for real life๐ญ๐

Enjoy your Singapore Noodles ๐

Iku pa yin ๐คฃ๐๐๐๐

Trench just dey set up en friends ๐

Itโs even Singapore noodles ๐

Ajeh I go fake emergency call comot emi I no get time

Can never be my chef @iamClozz3r ๐

แปmแป laugh wan wound me .......I don too laugh

Babe Oo, come & serve dem yourself!!!๐๐ญ๐๐

Singapore noodles๐คฃ๐คฃ๐คฃ

@baddezgucci

First of all, why can't the guy tell his gf the truth that she needs to up her cooking game? Then to the friends, why are you still coming to the guy house? If they stop going definitely the lady too will know something's wrong or probably buy bread along B4 going

This guys are not serious at all.๐๐๐

Can never be my Babe and his friends sha Just the thought of me been in the house sef house don full

๐๐๐๐๐๐
็ธๅ ณ่ง้ข
Sensitive content
Nah itโs even setting me off again ๐ญ๐ญ๐ญ #JayysCatchUp
H.
105,109 ๆฌก่ง็ โข 8 ไธชๆๅ
