Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
It’s getting tougher every day!🥲
14,378 Aufrufe • vor 4 Tagen •via X (Twitter)
31 Kommentare

5years far Make Tinubu enter next year 😂😂 U go Dey see Toto for alaba 😂

U no well

U go see am 😂

Don't mind them Na useless men dey make them dey relevant Many of them are brainless

🚀

I swear down You go dey dee see am Yo enter lthe clubs now, if you want to be approached, but your own drink first

Hmm

Yes na Before na say “one hot chick equals 3 desperate guys. So allow the girls go in for free and they will attract guys that want to talk to them” Now na “any babe wey no fit pay her gate fee plus buy her own drink e mean say she no get anything to offer herself. And if she can’t offer anything to herself, it means she has nothing to offer you as a man. So she’s not worth your time” You go come see dem dey stand outside dey wait for awon GLE guys. Lmaooo M truly happy that our boys are waking up

Bros he never start at all Dem go soon do one kind big board Dey start to de look for men and beg men Anywhere I de go this days I no de give woman face at all Eye ball too eye ball I no de do ham I go waka pass

Lol

It be like say simp man don dy hard to see 😂😂😂

Dey play

Enh enh enh 😅😅

Don't mind them na all this useless yahoo Boys they make them feel relevant. Now wey hand Dom touches every body. Them go cry blood

Lol fr

Maybe among university girls. As a woman in my 30s, I'd die first before any man will own me because of money. Na Jack of all trades I be. And all my friends work their fingers to the bone. I dont know where you boys are meeting hungry baddies. Like attracts like, I guess

The simps are still out there tho

Laslas my guy people still marry every weekend 🤣

Lol

Since yesterday my 10k still day work I go free am tomorrow sha 😪

😂

Bro na true you talk but Men wey still be Mumu plenty pass men wey get sense just have that at the back of your mind.

Ajeh

Fr

🤣🤣🤣🤣🤣

Shey some men Dey date woman wey no get job ni? Una Dey date o 😂😂

Lmao

It's crazy 🤬

Fr

In other words, subsidy is Gone.

You self na voltage king 😂

