正在加载视频...
视频加载失败
It’s going ❤️🔥❤️🔥❤️🔥❤️🔥❤️🔥❤️🔥
34 条评论

If this song is regarded as quality Make I start my music industry

Who's the second lady beside destiny etiko?

Your friends go tell you everything except the truth. I just pity you

U nor see as u look presentable inside this videos no be like the first one wey u look like mæð pesin

Na Rema dey cause all this things Make we tell her the truth?

@official_Gegeh they come for you no worry

Phyna don fat finish eiiiiiiiii 👀 see wetin grovyyyy misss 🤌🏿😭😂

Phyna need born this pikin first before she start her music career

Change your career, this Olosho dance no fit make you blow.. for your ear how d song take sweet?

What is this rubbish???

Phyna no lie oo How this thing take dey sound for ur ear

How many months remaining 😂😂😂😂😂

Who’s the lady on brown

Weldone phyna 👏👏

Are you not ashamed of the nonsense your playing

This destiny Etiko no Dey see phyna attack on Igbos here?

❤️🔥❤️🔥

Phynaaaaa Pls 🙏🏻 help me with anything you have plss 🙏🏻💔😭

Come and BEND for me!!! @unusualphyna

I’m starting to love this song for real 🥰💃

Not only Naija male artist have monopoly of making funny music😂😂 , what is Shallipopi singing that made him global??😂😂keep it up Phyna, rooting for you

Why Johnny no go go with this kind belle😂😂

And she dey insult Davido... You think sey music easy😂😂 my dear continue your hyping that's your calling 😂

How you take day understand wetin you day sing

Mugu

Even ur followers know say na rubbish u dey sing

Bending ladies look hot and beautiful

If i stream am make I die

Nawooh, e no go better for as you release this nonsense say na song

Nice vibe

🔥🔥🔥🔥❤

Bend na

Try change your circle of friends as person no gree tell you truth

Are you pregnant?
相关视频
Sensitive content
❤️🔥❤️🔥❤️🔥❤️🔥❤️🔥❤️🔥❤️🔥❤️🔥❤️🔥❤️🔥❤️🔥❤️🔥 #جاهزون_لحرب_بلا_حدود
حصه ناصر القبيسي🇸🇦
177,345 次观看 • 2 年前
