Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

It’s going ❤️‍🔥❤️‍🔥❤️‍🔥❤️‍🔥❤️‍🔥❤️‍🔥

263,415 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von Jay⚡️(The AI/ML Guy)
Jay⚡️(The AI/ML Guy)vor 1 Jahr

If this song is regarded as quality Make I start my music industry

Profilbild von 𝐴𝐹Ò𝐵Á𝐽É -👑- (𝐾𝐼𝑁𝐺 𝑀𝐴𝐾𝐸𝑅)
𝐴𝐹Ò𝐵Á𝐽É -👑- (𝐾𝐼𝑁𝐺 𝑀𝐴𝐾𝐸𝑅)vor 1 Jahr

Who's the second lady beside destiny etiko?

Profilbild von EmmanuelEzulike😎
EmmanuelEzulike😎vor 1 Jahr

Your friends go tell you everything except the truth. I just pity you

Profilbild von BlaakJeez
BlaakJeezvor 1 Jahr

U nor see as u look presentable inside this videos no be like the first one wey u look like mæð pesin

Profilbild von 42 dubem 🦅🇫🇷
42 dubem 🦅🇫🇷vor 1 Jahr

Na Rema dey cause all this things Make we tell her the truth?

Profilbild von Fisherman🎣🎣
Fisherman🎣🎣vor 1 Jahr

@official_Gegeh they come for you no worry

Profilbild von Davido's bodyguard 💪🏼🔥
Davido's bodyguard 💪🏼🔥vor 1 Jahr

Phyna don fat finish eiiiiiiiii 👀 see wetin grovyyyy misss 🤌🏿😭😂

Profilbild von Jamal T-Rawn♎️
Jamal T-Rawn♎️vor 1 Jahr

Phyna need born this pikin first before she start her music career

Profilbild von M.O.D.A.F.O.K.A
M.O.D.A.F.O.K.Avor 1 Jahr

Change your career, this Olosho dance no fit make you blow.. for your ear how d song take sweet?

Profilbild von »̊͡м̤̣̲̣̥̈̇†̥c̶̲̥̅̊н̲̣̣̣̥ά̲̣̣̣̥ε̲̣̣̣̥ı̣̣̣ 🇬🇧
»̊͡м̤̣̲̣̥̈̇†̥c̶̲̥̅̊н̲̣̣̣̥ά̲̣̣̣̥ε̲̣̣̣̥ı̣̣̣ 🇬🇧vor 1 Jahr

What is this rubbish???

Profilbild von 42 dubem 🦅🇫🇷
42 dubem 🦅🇫🇷vor 1 Jahr

Phyna no lie oo How this thing take dey sound for ur ear

Profilbild von Chidinma 💕💕
Chidinma 💕💕vor 1 Jahr

How many months remaining 😂😂😂😂😂

Profilbild von B-prime 👑
B-prime 👑vor 1 Jahr

Who’s the lady on brown

Profilbild von Aigbedion Onome
Aigbedion Onomevor 1 Jahr

Weldone phyna 👏👏

Profilbild von chocolate Daddy
chocolate Daddyvor 1 Jahr

Are you not ashamed of the nonsense your playing

Profilbild von hotshot 🔸
hotshot 🔸vor 1 Jahr

This destiny Etiko no Dey see phyna attack on Igbos here?

Profilbild von ope falabs ❤️‍🔥❤️‍🔥
ope falabs ❤️‍🔥❤️‍🔥vor 1 Jahr

❤️‍🔥❤️‍🔥

Profilbild von ABDUĹ
ABDUĹvor 1 Jahr

Phynaaaaa Pls 🙏🏻 help me with anything you have plss 🙏🏻💔😭

Profilbild von Dr Capitol Duga (Ø,G) 💎
Dr Capitol Duga (Ø,G) 💎vor 1 Jahr

Come and BEND for me!!! @unusualphyna

Profilbild von Jisola
Jisolavor 1 Jahr

I’m starting to love this song for real 🥰💃

Profilbild von Zurelle
Zurellevor 1 Jahr

Not only Naija male artist have monopoly of making funny music😂😂 , what is Shallipopi singing that made him global??😂😂keep it up Phyna, rooting for you

Profilbild von Ike👑
Ike👑vor 1 Jahr

Why Johnny no go go with this kind belle😂😂

Profilbild von ƊæMaɍị🐼
ƊæMaɍị🐼vor 1 Jahr

And she dey insult Davido... You think sey music easy😂😂 my dear continue your hyping that's your calling 😂

Profilbild von Chukwu Emeka
Chukwu Emekavor 1 Jahr

How you take day understand wetin you day sing

Profilbild von Yessirskiii
Yessirskiiivor 1 Jahr

Mugu

Profilbild von toostrong
toostrongvor 1 Jahr

Even ur followers know say na rubbish u dey sing

Profilbild von sarah.
sarah.vor 1 Jahr

Bending ladies look hot and beautiful

Profilbild von PhantomManUnited
PhantomManUnitedvor 1 Jahr

If i stream am make I die

Profilbild von Toshiba
Toshibavor 1 Jahr

Nawooh, e no go better for as you release this nonsense say na song

Profilbild von Count B L i S S
Count B L i S Svor 1 Jahr

Nice vibe

Profilbild von Sandra Okpamen
Sandra Okpamenvor 1 Jahr

🔥🔥🔥🔥❤

Profilbild von evil recive
evil recivevor 1 Jahr

Bend na

Profilbild von 79_Lit
79_Litvor 1 Jahr

Try change your circle of friends as person no gree tell you truth

Profilbild von big kala jnr 🔫🔫🇰🇵
big kala jnr 🔫🔫🇰🇵vor 1 Jahr

Are you pregnant?

Ähnliche Videos