Loading video...
Video Failed to Load
Itโs over ๐ญ๐ญ๐
193,729 views โข 2 years ago โขvia X (Twitter)
10 Comments

Cรกlร is - Gershon2 years ago
Call Philip make he borrow u 1k to treat urself ๐

Newton Jnr232 years ago
You are that guy ๐๐ No bother to call Philip , just call your mama Before you sey hello Philip , Philip go cut you ๐๐

IWANGERโจ2 years ago
โโฆwhat if small pikin or even adult chop am?โ๐๐๐

Chopsome2 years ago
You sure say Philip go pick? ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Aremu Mark Femi (GMNSE)2 years ago
This guy's concept is bursting..very calm and ๐คฃ

No Need๐ฅ๐ข๐ซ2 years ago
The neighbour don taya for u she knows say u go pick that bread ๐

๐ฅท YASUKE ๐ฅท2 years ago
Omo this guy dey enact this begging thing to a T so tae e dey vex me wella as I dey watch am. Well done ๐คฃ๐คฃ

Joakeem Ene2 years ago
This Philip go die for your hand one day ๐๐

Waakye Ne Bibiaa 3cedis๐ฌ๐ญ2 years ago
@joeywhyte_ ๐๐๐๐๐

Dan-J2 years ago
Which kind yeye die be that ,๐๐
