Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Itโs over ๐ญ๐ญ๐
193,729 Aufrufe โข vor 2 Jahren โขvia X (Twitter)
10 Kommentare

Cรกlร is - Gershonvor 2 Jahren
Call Philip make he borrow u 1k to treat urself ๐

Newton Jnr23vor 2 Jahren
You are that guy ๐๐ No bother to call Philip , just call your mama Before you sey hello Philip , Philip go cut you ๐๐

IWANGERโจvor 2 Jahren
โโฆwhat if small pikin or even adult chop am?โ๐๐๐

Chopsomevor 2 Jahren
You sure say Philip go pick? ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Aremu Mark Femi (GMNSE)vor 2 Jahren
This guy's concept is bursting..very calm and ๐คฃ

No Need๐ฅ๐ข๐ซvor 2 Jahren
The neighbour don taya for u she knows say u go pick that bread ๐

๐ฅท YASUKE ๐ฅทvor 2 Jahren
Omo this guy dey enact this begging thing to a T so tae e dey vex me wella as I dey watch am. Well done ๐คฃ๐คฃ

Joakeem Enevor 2 Jahren
This Philip go die for your hand one day ๐๐

Waakye Ne Bibiaa 3cedis๐ฌ๐ญvor 2 Jahren
@joeywhyte_ ๐๐๐๐๐

Dan-Jvor 2 Jahren
Which kind yeye die be that ,๐๐
