Loading video...
Video Failed to Load
Itโs over ๐ญ๐ญ๐
193,741 views โข 3 years ago โขvia X (Twitter)
10 Comments

Cรกlร is - Gershon3 years ago
Call Philip make he borrow u 1k to treat urself ๐

Newton Jnr233 years ago
You are that guy ๐๐ No bother to call Philip , just call your mama Before you sey hello Philip , Philip go cut you ๐๐

IWANGERโจ3 years ago
โโฆwhat if small pikin or even adult chop am?โ๐๐๐

Chopsome3 years ago
You sure say Philip go pick? ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Aremu Mark Femi (GMNSE)3 years ago
This guy's concept is bursting..very calm and ๐คฃ

No Need๐ฅ๐ข๐ซ3 years ago
The neighbour don taya for u she knows say u go pick that bread ๐

๐ฅท YASUKE ๐ฅท3 years ago
Omo this guy dey enact this begging thing to a T so tae e dey vex me wella as I dey watch am. Well done ๐คฃ๐คฃ

Joakeem Ene3 years ago
This Philip go die for your hand one day ๐๐

Waakye Ne Bibiaa 3cedis๐ฌ๐ญ3 years ago
@joeywhyte_ ๐๐๐๐๐

Dan-J3 years ago
Which kind yeye die be that ,๐๐
