Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
It’s over 😭😭😂
193,729 görüntüleme • 2 yıl önce •via X (Twitter)
10 Yorum

Cálàis - Gershon2 yıl önce
Call Philip make he borrow u 1k to treat urself 😂

Newton Jnr232 yıl önce
You are that guy 😂😂 No bother to call Philip , just call your mama Before you sey hello Philip , Philip go cut you 😂😂

IWANGER✨2 yıl önce
“…what if small pikin or even adult chop am?”😂😂😂

Chopsome2 yıl önce
You sure say Philip go pick? 🤣🤣🤣

Aremu Mark Femi (GMNSE)2 yıl önce
This guy's concept is bursting..very calm and 🤣

No Need💥💢💫2 yıl önce
The neighbour don taya for u she knows say u go pick that bread 🍞

🥷 YASUKE 🥷2 yıl önce
Omo this guy dey enact this begging thing to a T so tae e dey vex me wella as I dey watch am. Well done 🤣🤣

Joakeem Ene2 yıl önce
This Philip go die for your hand one day 😂😂

Waakye Ne Bibiaa 3cedis🇬🇭2 yıl önce
@joeywhyte_ 😂😂😂😂😂

Dan-J2 yıl önce
Which kind yeye die be that ,😂😂
