Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Itโs the interpreter for me ๐๐
14,604 Aufrufe โข vor 1 Monat โขvia X (Twitter)
33 Kommentare

Ewon na prison Your case fill go soon full, even Vdm no go fit save u ๐๐๐

See this werey guy dey tap current ๐๐๐๐... Eko you too good abeg ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Omorrr Nigeria pastors ehn ๐๐๐

Them really the use this formats for churches for real ? Wahala

interpreting context is truly an art form

Oyun three years ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Oyun 3yrs ke ๐

Make them no catch you sha, this one wey you dey cast them ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

If no be eko savage wetin I for chop this night ๐๐๐

Even Jesus self no fit put chest for this kind miracle ๐

Which theater be this? ๐๐๐

Out of 1000years wey e go take God to finish judging human on that day.700years na him go take god to treat nigerian case and 400hundeds na for pastors.aswear

Ofe ni Iwosan

Eko savage tiwa๐ค๐

Eko tipa eyan ๐

This egbon ehn๐๐๐๐

๐๐๐ eko savage no go kee person

People like you are the one making us forget our sorrows

Omo on judgement day ehn African pastor go too delay us ajeh ๐๐

Na so God dah perform miracle ๐ข๐

I go arrest you sir ๐

Funny how all of them could walk before they submit case file lol ๐

Africans will forever be slaves to foreign religions

Eko murasi o ma sรจwon ma wori

๐๐

This is a sobo ๐๐

People wey dey attend this churches must be Facebook users

Nha tha case file em go use file @eko_savage

But knowing these people are paid actors and the pastor knows heโs staging fake miracles while calling YAHWEHโs name in vain still baffles me about the human mind. And the gullible congregation sits there, watching the charade unfold is a testament to religious stoopeedity.

รkรณ zobo na only God go forgive you ooo

๐ werey

Our daddy say we should not be thieving ๐ ๐๐

Egbon your heaven nah view once ๐ ๐๐๐
รhnliche Videos
Sensitive content
Itโs the end part for me ๐๐๐
Nungua Burnaboy parody
15,390 Aufrufe โข vor 2 Monaten
