Loading video...
Video Failed to Load
It’s the interpreter for me 😂😂
14,604 views • 1 month ago •via X (Twitter)
33 Comments

Ewon na prison Your case fill go soon full, even Vdm no go fit save u 😂😂😂

See this werey guy dey tap current 😂😂😂😂... Eko you too good abeg 🤣🤣🤣

Omorrr Nigeria pastors ehn 😂😂😂

Them really the use this formats for churches for real ? Wahala

interpreting context is truly an art form

Oyun three years 🤣🤣🤣

Oyun 3yrs ke 😂

Make them no catch you sha, this one wey you dey cast them 🤣🤣🤣🤣

If no be eko savage wetin I for chop this night 😂😂😂

Even Jesus self no fit put chest for this kind miracle 😂

Which theater be this? 😂😂😂

Out of 1000years wey e go take God to finish judging human on that day.700years na him go take god to treat nigerian case and 400hundeds na for pastors.aswear

Ofe ni Iwosan

Eko savage tiwa🤍😁

Eko tipa eyan 😂

This egbon ehn😂😂😂😂

😂😂😂 eko savage no go kee person

People like you are the one making us forget our sorrows

Omo on judgement day ehn African pastor go too delay us ajeh 😂😂

Na so God dah perform miracle 😢😂

I go arrest you sir 😂

Funny how all of them could walk before they submit case file lol 😂

Africans will forever be slaves to foreign religions

Eko murasi o ma sèwon ma wori

😂😂

This is a sobo 😂😂

People wey dey attend this churches must be Facebook users

Nha tha case file em go use file @eko_savage

But knowing these people are paid actors and the pastor knows he’s staging fake miracles while calling YAHWEH’s name in vain still baffles me about the human mind. And the gullible congregation sits there, watching the charade unfold is a testament to religious stoopeedity.

Èkó zobo na only God go forgive you ooo

😂 werey

Our daddy say we should not be thieving 😅😂😂

Egbon your heaven nah view once 😅😂😆😄
