Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

It’s the interpreter for me 😂😂

14,604 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)

Комментарии: 33

Фото профиля Pamilerin Olayiwola
Pamilerin Olayiwola1 месяц назад

Ewon na prison Your case fill go soon full, even Vdm no go fit save u 😂😂😂

Фото профиля Neeyhee
Neeyhee1 месяц назад

See this werey guy dey tap current 😂😂😂😂... Eko you too good abeg 🤣🤣🤣

Фото профиля Horlar
Horlar1 месяц назад

Omorrr Nigeria pastors ehn 😂😂😂

Фото профиля Roy Boy
Roy Boy1 месяц назад

Them really the use this formats for churches for real ? Wahala

Фото профиля Lyra
Lyra1 месяц назад

interpreting context is truly an art form

Фото профиля AlaoEkun
AlaoEkun1 месяц назад

Oyun three years 🤣🤣🤣

Фото профиля Midaey toh unique 🫂🥰
Midaey toh unique 🫂🥰1 месяц назад

Oyun 3yrs ke 😂

Фото профиля Babatunde Olamide Ajishola
Babatunde Olamide Ajishola1 месяц назад

Make them no catch you sha, this one wey you dey cast them 🤣🤣🤣🤣

Фото профиля solution blaq 🪖
solution blaq 🪖1 месяц назад

If no be eko savage wetin I for chop this night 😂😂😂

Фото профиля mafia
mafia1 месяц назад

Even Jesus self no fit put chest for this kind miracle 😂

Фото профиля Savage Rufus
Savage Rufus1 месяц назад

Which theater be this? 😂😂😂

Фото профиля baye✌️✌️
baye✌️✌️1 месяц назад

Out of 1000years wey e go take God to finish judging human on that day.700years na him go take god to treat nigerian case and 400hundeds na for pastors.aswear

Фото профиля AGREY
AGREY1 месяц назад

Ofe ni Iwosan

Фото профиля FINEBOI_SUGAR79
FINEBOI_SUGAR791 месяц назад

Eko savage tiwa🤍😁

Фото профиля Tipz
Tipz1 месяц назад

Eko tipa eyan 😂

Фото профиля DAMILEE_420🍁
DAMILEE_420🍁1 месяц назад

This egbon ehn😂😂😂😂

Фото профиля Ⓜ️ak Vibes
Ⓜ️ak Vibes1 месяц назад

😂😂😂 eko savage no go kee person

Фото профиля 9ja pikin💙💙💙
9ja pikin💙💙💙1 месяц назад

People like you are the one making us forget our sorrows

Фото профиля Mayegun General
Mayegun General1 месяц назад

Omo on judgement day ehn African pastor go too delay us ajeh 😂😂

Фото профиля Benard
Benard1 месяц назад

Na so God dah perform miracle 😢😂

Фото профиля Oluwaloseyi james
Oluwaloseyi james1 месяц назад

I go arrest you sir 😂

Фото профиля Yourvendor_
Yourvendor_1 месяц назад

Funny how all of them could walk before they submit case file lol 😂

Фото профиля Koleosho Olanrewaju
Koleosho Olanrewaju1 месяц назад

Africans will forever be slaves to foreign religions

Фото профиля Afo
Afo1 месяц назад

Eko murasi o ma sèwon ma wori

Фото профиля Tipz
Tipz1 месяц назад

😂😂

Фото профиля Unlisted
Unlisted1 месяц назад

This is a sobo 😂😂

Фото профиля ALL HAIL MUYEEZ🦀🇳🇬
ALL HAIL MUYEEZ🦀🇳🇬26 дней назад

People wey dey attend this churches must be Facebook users

Фото профиля Godsave$ManeeH
Godsave$ManeeH1 месяц назад

Nha tha case file em go use file @eko_savage

Фото профиля IMNAK
IMNAK28 дней назад

But knowing these people are paid actors and the pastor knows he’s staging fake miracles while calling YAHWEH’s name in vain still baffles me about the human mind. And the gullible congregation sits there, watching the charade unfold is a testament to religious stoopeedity.

Фото профиля @mossbros77 🌶️zetarium
@mossbros77 🌶️zetarium1 месяц назад

Èkó zobo na only God go forgive you ooo

Фото профиля Mayweather of Lagos
Mayweather of Lagos24 дней назад

😂 werey

Фото профиля 212 ✌🏾🐳
212 ✌🏾🐳1 месяц назад

Our daddy say we should not be thieving 😅😂😂

Фото профиля LÊŮMÃS💎
LÊŮMÃS💎1 месяц назад

Egbon your heaven nah view once 😅😂😆😄

Похожие видео