Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
It’s time….
11 Kommentare

soft lifevor 1 Jahr
Better gbedu!!!! Your Grammy dey come from Ebute metta

Solar Heavyvor 1 Jahr
perfect for your playlist

αηтι-ѕσ¢ιαℓ🪖vor 1 Jahr
Me and you know say u no get any talent And since you get money wey u wan dey waste why not create a Record Label dey sponsor and empower Good talents ,see wetin u dey do☹️ No be everybody wey get money get sense sha

♱vor 1 Jahr
Music don suffer for your hand

I_m Isaacvor 1 Jahr
No sha carry Javis come that house if not you go cry

Ghettovor 1 Jahr
Una go just get money carry am enter studio Dey sing rubbish “Head,shoulders ,knees and toes” for 2025? Lmao

May Jay ❤️vor 1 Jahr
Even on mute, this still sound as shittt 😭

Ọmọ Akinvor 1 Jahr
peller don secure eleganza gig

Deevor 1 Jahr
Bro to bro you no get sense fr

Adémola 🌹vor 1 Jahr
LOOOOL wetin dey happen for here 😂😂 this peller guy dey muzz me

𝔸𝕟𝕒𝕤𓃬✰✋🏾vor 1 Jahr
What is our cr!me? Pls tell us😭
