Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
"It's time! 🇬🇧 🇬🇧 🇬🇧.
166,844 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
35 Yorum

Different pattern 🤩🤩

Ladies Sneh and Gentlemen sneh 🇬🇧

Insha Allah🤲🏻, i will be there!!!!

it’s about to be a movie. 🎦🇬🇧

Abeg help me reshare and tag baddo 🤲@Olamide

Baddo ma pami naww😩😩🥹 It's Time bammi checkout my Husnubillai cover oloun u'll love itttttt😩😩😩

London ti fe gba alejo 😊

Omo na money fuck me up oooo I for book flight ✈️ go watch baddo live haaaa But I believe one day I go attend baddo show even na vip I go sit that day

Baddo show stopper 🙌🏼 goated 🐐 👑

I no Dey uk but my friends wey Dey uk go show face 💯

@Olamide Boss pls check this cover i did on billionaires club 🥺🙏🙏❤️

There

I am imagining ‘Lagos boys’ as your intro song…everywhere go burst. All the best Kingy Kingy ❤️

Asiko to

My KING

Listened to this song while growing up on the streets of lagos ❤️✨️ and the song still sounds like 🔥 old wines are tasty

Badoo na Baba normally

I’m your host for today Sneh 😂❤️

i need that ladies sneh and gentlemen sneh entrance like crazy 😩😩😩 baddo and also a livestream for we that God hasn’t given the grace to travel yet please 😩🙏🏽

I wish say I fit go ur show for uk boss, but like this I still dey face life and I know say he go be soon♥️

Baddo make my time come, make I receive blessing from you ❤️🫶🔥

KING!👑

Olamide and number 23 😅 The only number 1 in the 234 🇳🇬 The Goat 23 🐐 but not talking LeBron or MJ

Broooo patience is a virtue. Take ur time the universe no need rush.

I be your namesake and one of your biggest fan since Eni duro days o but why I never make am? 😭

I’m your host for today sneh 🤩

Baddo the king

Baddo sneh 🔥👏🏾

Na who con say BADDO no be baba 🥳

Badoo!! Wetin I wan do for you make I get laptop for my tech class 🥹

No forget baddo nah worldwide king 👑💪✅

Omoh, I too love you sha.. ajeh

Na who snooze lose . Get your ticket now

Oma loud gon bami 🔥♥️🚀

Omo 🥹 money do ojoro 😭🫡🫶🏽
