Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
"It's time! ๐ฌ๐ง ๐ฌ๐ง ๐ฌ๐ง.
166,844 Aufrufe โข vor 1 Jahr โขvia X (Twitter)
35 Kommentare

Different pattern ๐คฉ๐คฉ

Ladies Sneh and Gentlemen sneh ๐ฌ๐ง

Insha Allah๐คฒ๐ป, i will be there!!!!

itโs about to be a movie. ๐ฆ๐ฌ๐ง

Abeg help me reshare and tag baddo ๐คฒ@Olamide

Baddo ma pami naww๐ฉ๐ฉ๐ฅน It's Time bammi checkout my Husnubillai cover oloun u'll love itttttt๐ฉ๐ฉ๐ฉ

London ti fe gba alejo ๐

Omo na money fuck me up oooo I for book flight โ๏ธ go watch baddo live haaaa But I believe one day I go attend baddo show even na vip I go sit that day

Baddo show stopper ๐๐ผ goated ๐ ๐

I no Dey uk but my friends wey Dey uk go show face ๐ฏ

@Olamide Boss pls check this cover i did on billionaires club ๐ฅบ๐๐โค๏ธ

There

I am imagining โLagos boysโ as your intro songโฆeverywhere go burst. All the best Kingy Kingy โค๏ธ

Asiko to

My KING

Listened to this song while growing up on the streets of lagos โค๏ธโจ๏ธ and the song still sounds like ๐ฅ old wines are tasty

Badoo na Baba normally

Iโm your host for today Sneh ๐โค๏ธ

i need that ladies sneh and gentlemen sneh entrance like crazy ๐ฉ๐ฉ๐ฉ baddo and also a livestream for we that God hasnโt given the grace to travel yet please ๐ฉ๐๐ฝ

I wish say I fit go ur show for uk boss, but like this I still dey face life and I know say he go be soonโฅ๏ธ

Baddo make my time come, make I receive blessing from you โค๏ธ๐ซถ๐ฅ

KING!๐

Olamide and number 23 ๐ The only number 1 in the 234 ๐ณ๐ฌ The Goat 23 ๐ but not talking LeBron or MJ

Broooo patience is a virtue. Take ur time the universe no need rush.

I be your namesake and one of your biggest fan since Eni duro days o but why I never make am? ๐ญ

Iโm your host for today sneh ๐คฉ

Baddo the king

Baddo sneh ๐ฅ๐๐พ

Na who con say BADDO no be baba ๐ฅณ

Badoo!! Wetin I wan do for you make I get laptop for my tech class ๐ฅน

No forget baddo nah worldwide king ๐๐ชโ

Omoh, I too love you sha.. ajeh

Na who snooze lose . Get your ticket now

Oma loud gon bami ๐ฅโฅ๏ธ๐

Omo ๐ฅน money do ojoro ๐ญ๐ซก๐ซถ๐ฝ
