Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

"It's time! 🇬🇧 🇬🇧 🇬🇧.

166,844 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)

Комментарии: 35

Фото профиля 𝑺 𝑵 𝑬 𝑯 ➐
𝑺 𝑵 𝑬 𝑯 ➐1 год назад

Different pattern 🤩🤩

Фото профиля FemmyVickky🇺🇸
FemmyVickky🇺🇸1 год назад

Ladies Sneh and Gentlemen sneh 🇬🇧

Фото профиля mayor_10
mayor_101 год назад

Insha Allah🤲🏻, i will be there!!!!

Фото профиля YBNL NATION ENT.
YBNL NATION ENT.1 год назад

it’s about to be a movie. 🎦🇬🇧

Фото профиля A$hiwaju
A$hiwaju1 год назад

Abeg help me reshare and tag baddo 🤲@Olamide

Фото профиля Dã Gëñéral
Dã Gëñéral1 год назад

Baddo ma pami naww😩😩🥹 It's Time bammi checkout my Husnubillai cover oloun u'll love itttttt😩😩😩

Фото профиля AYANFE
AYANFE1 год назад

London ti fe gba alejo 😊

Фото профиля OluwaScott🐅
OluwaScott🐅1 год назад

Omo na money fuck me up oooo I for book flight ✈️ go watch baddo live haaaa But I believe one day I go attend baddo show even na vip I go sit that day

Фото профиля Maryjuana
Maryjuana1 год назад

Baddo show stopper 🙌🏼 goated 🐐 👑

Фото профиля Baddest Of All Time
Baddest Of All Time1 год назад

I no Dey uk but my friends wey Dey uk go show face 💯

Фото профиля Hormorboy
Hormorboy1 год назад

@Olamide Boss pls check this cover i did on billionaires club 🥺🙏🙏❤️

Фото профиля Kbrahn ✝️👽
Kbrahn ✝️👽1 год назад

There

Фото профиля Alowolodu
Alowolodu1 год назад

I am imagining ‘Lagos boys’ as your intro song…everywhere go burst. All the best Kingy Kingy ❤️

Фото профиля No Capz
No Capz1 год назад

Asiko to

Фото профиля Bimbola
Bimbola1 год назад

My KING

Фото профиля SHAGARI
SHAGARI1 год назад

Listened to this song while growing up on the streets of lagos ❤️✨️ and the song still sounds like 🔥 old wines are tasty

Фото профиля Tunamzzy
Tunamzzy1 год назад

Badoo na Baba normally

Фото профиля simple01_dml🤍🤟
simple01_dml🤍🤟1 год назад

I’m your host for today Sneh 😂❤️

Фото профиля damillion
damillion1 год назад

i need that ladies sneh and gentlemen sneh entrance like crazy 😩😩😩 baddo and also a livestream for we that God hasn’t given the grace to travel yet please 😩🙏🏽

Фото профиля Temi Mascot
Temi Mascot1 год назад

I wish say I fit go ur show for uk boss, but like this I still dey face life and I know say he go be soon♥️

Фото профиля No_$tress 🇧🇪
No_$tress 🇧🇪1 год назад

Baddo make my time come, make I receive blessing from you ❤️🫶🔥

Фото профиля 罗宾汉
罗宾汉1 год назад

KING!👑

Фото профиля Elison
Elison1 год назад

Olamide and number 23 😅 The only number 1 in the 234 🇳🇬 The Goat 23 🐐 but not talking LeBron or MJ

Фото профиля Conchelo JERSEYS 🛒
Conchelo JERSEYS 🛒1 год назад

Broooo patience is a virtue. Take ur time the universe no need rush.

Фото профиля 𝐃𝐚𝐝𝐝𝐲 𝐅𝐞𝐫𝐧𝐚𝐧𝐝𝐞𝐳 ⭐️
𝐃𝐚𝐝𝐝𝐲 𝐅𝐞𝐫𝐧𝐚𝐧𝐝𝐞𝐳 ⭐️1 год назад

I be your namesake and one of your biggest fan since Eni duro days o but why I never make am? 😭

Фото профиля LΔΠRΣ 🦉
LΔΠRΣ 🦉1 год назад

I’m your host for today sneh 🤩

Фото профиля Cleverly 💐
Cleverly 💐1 год назад

Baddo the king

Фото профиля Pherow ★
Pherow ★1 год назад

Baddo sneh 🔥👏🏾

Фото профиля YOUNG FLEX SUPERSTAR
YOUNG FLEX SUPERSTAR1 год назад

Na who con say BADDO no be baba 🥳

Фото профиля Juliebloom
Juliebloom1 год назад

Badoo!! Wetin I wan do for you make I get laptop for my tech class 🥹

Фото профиля Kissbrown
Kissbrown1 год назад

No forget baddo nah worldwide king 👑💪✅

Фото профиля Adeyemi Breezy
Adeyemi Breezy1 год назад

Omoh, I too love you sha.. ajeh

Фото профиля RearlySeen
RearlySeen1 год назад

Na who snooze lose . Get your ticket now

Фото профиля Ademola💎
Ademola💎1 год назад

Oma loud gon bami 🔥♥️🚀

Фото профиля PETERU
PETERU1 год назад

Omo 🥹 money do ojoro 😭🫡🫶🏽

Похожие видео