Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
it’s time to confess! Messi too Good 🐐
48,744 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 33

Them don they oo

They've all started to confess

I predicted this game

No be say dey no know say Messi na d GOAT oo,dey just wan feel among for that side. E dey happen for class na normally

Sha no curse messi 😂😂

Even ronaldo go talk the truth God go keep us Alive

Word can't express the miracle messi perform today he did two assist like it's nothing

Confession time

No be lie I swear Why you go Dey compare Messi with Ronaldo the gap go far

E don start already oo..na you dey miss 😂

Dem don dey confess

I love your football contents always 😂😂

Argentina for life

Messi is from another world he too sabi football

My Sweet Goat 🐐 ❤️

Whoever Faces The GOAT 🐐 Will Have To Kneel Before Him, WHO IS THE GOAT? Lionel Andrés Messi Cuccittini

Dem don confess

They are saying the truth already.. 😂😂

@thecuteabiola 😂😂😂I’m grateful God My body just dy calm and sad when I see lucky goal at first from England I think say something don happen but Messi is the best guy with dream and composure na why them they call ham proud huh make he rest at 39😍🥰

Na messi oo big celeb

Abeg no leave Adekunle alone.

Them get choice

Messi is a son of God

@thecuteabiola THE GOAL OF ARGENTINA AGAINST ENGLAND SUPPOSE REACH 5 to 6 reason why is bcus Messi 😪dy press clean corner kick nobody to head or kick in net na why the go limit to 2 well God is good we go against Spain and then na clean pass they get all the best Messi don try

Oha shut up na thief Argentina be robber

Lawyer kunle abeg get me LM10 jersey Argentina or inter Miami any one abeg 🙏🙏

At this point anybody who don't love Messi is Lucifer

I’m very happy i swear

They know the truth already

Yes baba miii

Messi 🙌🙌🙌🙌

The truth already reviewed itself. Lionel Messi is their father whether they like it or not.....

Too Good To Be True 😍😍😍 Messi For Life ❤️❤️❤️
