Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

It’s weekend, Get a massage 💆

341,257 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)

40 Kommentare

Profilbild von Chim amaka 💫
Chim amaka 💫vor 1 Monat

I will never try this, me wey my village people dey active.

Profilbild von ỌBA DÉLÉKÈ  👑
ỌBA DÉLÉKÈ  👑vor 1 Monat

🤣🤣🤣

Profilbild von Chim amaka 💫
Chim amaka 💫vor 1 Monat

Oba I no fit try am oo 🤣🤣

Profilbild von Cody
Codyvor 1 Monat

Even Zuko no pass through this one for him training 😂😂

Profilbild von ỌBA DÉLÉKÈ  👑
ỌBA DÉLÉKÈ  👑vor 1 Monat

🤣🤣🤣

Profilbild von Biggest Posh
Biggest Poshvor 1 Monat

When your village people finally see the opportunity to barbecue you.

Profilbild von Joan🌸💞
Joan🌸💞vor 1 Monat

no be say dem wan cremate me 😭😂

Profilbild von Trinity❤️
Trinity❤️vor 1 Monat

My village people are too active, I cannot try this 😂😂

Profilbild von chєlsєα prímє 💙
chєlsєα prímє 💙vor 1 Monat

This thing be like MMM that year... First to try go hammer, as me wan come enter, na that time devil go start him own rough play 🤣🤣🤣🤣🤣 I never ready to explain how I take kpai to St Peter yet. 🤣

Profilbild von Deyks
Deyksvor 1 Monat

Massage or cremation process ? People just get mind anyhow 😕

Profilbild von D_UNDER5🔃PROF
D_UNDER5🔃PROFvor 1 Monat

Na get a massage or become a barbecue 😂

Profilbild von Gracious Amara
Gracious Amaravor 1 Monat

Wetin Dey happen here?😳😭🤣🤣

Profilbild von ỌBA DÉLÉKÈ  👑
ỌBA DÉLÉKÈ  👑vor 1 Monat

Massage

Profilbild von Mr. Womack
Mr. Womackvor 1 Monat

Whole time the devil looking like “This just a preview” 🤦🏾‍♂️

Profilbild von Emmanuel Joshua.O
Emmanuel Joshua.Ovor 1 Monat

This process can…. Make ah no talk

Profilbild von Israel Ajah
Israel Ajahvor 1 Monat

You wan collaborate with my village people lol

Profilbild von O'Nene
O'Nenevor 1 Monat

Imagine your ex is the masseuse 😂

Profilbild von Emeka Okafor
Emeka Okaforvor 1 Monat

As how 😭😂😂😂😭😭😂

Profilbild von ỌBA DÉLÉKÈ  👑
ỌBA DÉLÉKÈ  👑vor 1 Monat

You go do or not?

Profilbild von Emeka Okafor
Emeka Okaforvor 1 Monat

Nibo ah moveee 😭😂😂😂😂

Profilbild von DAVID OYIN
DAVID OYINvor 1 Monat

This is very risky o

Profilbild von 🦟Pesxt🌴
🦟Pesxt🌴vor 1 Monat

Una dey encourage people to go hell fire🔥 You will soon hear, I did prefer hell fire 🔥 than heaven, my body needs the fire for a good massage... Devil sha don get new job than to dey beat for hell fire... Anyways... Great job🙌✌️👍...

Profilbild von Ereme
Eremevor 1 Monat

Ahh

Profilbild von IYIMIDE 💖
IYIMIDE 💖vor 1 Monat

Them Dey roast person for spa ni 😳

Profilbild von TheViralArmy
TheViralArmyvor 1 Monat

Why you gotta light me on 🔥?? What happened to NURU Massage!?

Profilbild von ObaSixteen
ObaSixteenvor 1 Monat

Make una no tell me say na person dey inside ooo🧐

Profilbild von kumzble
kumzblevor 1 Monat

By turning me to barbecue abi 😁

Profilbild von Chriss soma
Chriss somavor 1 Monat

At least this one go burn off excess fat from person body

Profilbild von pEeKeEeN_oF_gRaCe 🕷️🍀
pEeKeEeN_oF_gRaCe 🕷️🍀vor 1 Monat

1000 ways to die: instead of oil make dem go do mistake pour fuel no be me and you people abeg

Profilbild von SAY_ReXXX
SAY_ReXXXvor 1 Monat

If the fire no dey burn, then why she quickly remove her hand 😒

Profilbild von SelflessSaka ✈️ 🌍
SelflessSaka ✈️ 🌍vor 1 Monat

Me after the massage sitting in the rain cuz the fire burn my body:

Profilbild von Abdullah Olanrewaju
Abdullah Olanrewajuvor 1 Monat

Dem still con use slow motion make the fire burn Weller Ano do abeg 🤣🤣😂

Profilbild von Modupe🌺
Modupe🌺vor 1 Monat

God abeg o, God abeg o

Profilbild von HON. MOREFUNDS
HON. MOREFUNDSvor 1 Monat

@Keji25_ Village people

Profilbild von TONY SPLENDOR
TONY SPLENDORvor 1 Monat

U day what

Profilbild von Obed Joshua
Obed Joshuavor 1 Monat

The thing be say e fit reach my turn my village people come wake up.

Profilbild von GADI
GADIvor 1 Monat

Una wan burn me abi na massage una dey do?

Profilbild von Jasmine
Jasminevor 1 Monat

I wan try am but fear no go gree me 😂😂

Profilbild von Naija2capeblog
Naija2capeblogvor 1 Monat

This is the kind of weekend treatment that actually looks like it resets your whole nervous system. The way that sheet is moving already has me booking in my head.

Profilbild von Austine_fidelis.
Austine_fidelis.vor 1 Monat

E fit reach my turn, make them talk. And this has never happened before 😭

Ähnliche Videos