Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

It’s weekend, Get a massage 💆

341,333 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)

Комментарии: 40

Фото профиля Chim amaka 💫
Chim amaka 💫1 месяц назад

I will never try this, me wey my village people dey active.

Фото профиля ỌBA DÉLÉKÈ  👑
ỌBA DÉLÉKÈ  👑1 месяц назад

🤣🤣🤣

Фото профиля Chim amaka 💫
Chim amaka 💫1 месяц назад

Oba I no fit try am oo 🤣🤣

Фото профиля Cody
Cody1 месяц назад

Even Zuko no pass through this one for him training 😂😂

Фото профиля ỌBA DÉLÉKÈ  👑
ỌBA DÉLÉKÈ  👑1 месяц назад

🤣🤣🤣

Фото профиля Biggest Posh
Biggest Posh1 месяц назад

When your village people finally see the opportunity to barbecue you.

Фото профиля Joan🌸💞
Joan🌸💞1 месяц назад

no be say dem wan cremate me 😭😂

Фото профиля Trinity❤️
Trinity❤️1 месяц назад

My village people are too active, I cannot try this 😂😂

Фото профиля chєlsєα prímє 💙
chєlsєα prímє 💙1 месяц назад

This thing be like MMM that year... First to try go hammer, as me wan come enter, na that time devil go start him own rough play 🤣🤣🤣🤣🤣 I never ready to explain how I take kpai to St Peter yet. 🤣

Фото профиля Deyks
Deyks1 месяц назад

Massage or cremation process ? People just get mind anyhow 😕

Фото профиля D_UNDER5🔃PROF
D_UNDER5🔃PROF1 месяц назад

Na get a massage or become a barbecue 😂

Фото профиля Gracious Amara
Gracious Amara1 месяц назад

Wetin Dey happen here?😳😭🤣🤣

Фото профиля ỌBA DÉLÉKÈ  👑
ỌBA DÉLÉKÈ  👑1 месяц назад

Massage

Фото профиля Mr. Womack
Mr. Womack1 месяц назад

Whole time the devil looking like “This just a preview” 🤦🏾‍♂️

Фото профиля Emmanuel Joshua.O
Emmanuel Joshua.O1 месяц назад

This process can…. Make ah no talk

Фото профиля Israel Ajah
Israel Ajah1 месяц назад

You wan collaborate with my village people lol

Фото профиля O'Nene
O'Nene1 месяц назад

Imagine your ex is the masseuse 😂

Фото профиля Emeka Okafor
Emeka Okafor1 месяц назад

As how 😭😂😂😂😭😭😂

Фото профиля ỌBA DÉLÉKÈ  👑
ỌBA DÉLÉKÈ  👑1 месяц назад

You go do or not?

Фото профиля Emeka Okafor
Emeka Okafor1 месяц назад

Nibo ah moveee 😭😂😂😂😂

Фото профиля DAVID OYIN
DAVID OYIN1 месяц назад

This is very risky o

Фото профиля 🦟Pesxt🌴
🦟Pesxt🌴1 месяц назад

Una dey encourage people to go hell fire🔥 You will soon hear, I did prefer hell fire 🔥 than heaven, my body needs the fire for a good massage... Devil sha don get new job than to dey beat for hell fire... Anyways... Great job🙌✌️👍...

Фото профиля Ereme
Ereme1 месяц назад

Ahh

Фото профиля IYIMIDE 💖
IYIMIDE 💖1 месяц назад

Them Dey roast person for spa ni 😳

Фото профиля TheViralArmy
TheViralArmy1 месяц назад

Why you gotta light me on 🔥?? What happened to NURU Massage!?

Фото профиля ObaSixteen
ObaSixteen1 месяц назад

Make una no tell me say na person dey inside ooo🧐

Фото профиля kumzble
kumzble1 месяц назад

By turning me to barbecue abi 😁

Фото профиля Chriss soma
Chriss soma1 месяц назад

At least this one go burn off excess fat from person body

Фото профиля pEeKeEeN_oF_gRaCe 🕷️🍀
pEeKeEeN_oF_gRaCe 🕷️🍀1 месяц назад

1000 ways to die: instead of oil make dem go do mistake pour fuel no be me and you people abeg

Фото профиля SAY_ReXXX
SAY_ReXXX1 месяц назад

If the fire no dey burn, then why she quickly remove her hand 😒

Фото профиля SelflessSaka ✈️ 🌍
SelflessSaka ✈️ 🌍1 месяц назад

Me after the massage sitting in the rain cuz the fire burn my body:

Фото профиля Abdullah Olanrewaju
Abdullah Olanrewaju1 месяц назад

Dem still con use slow motion make the fire burn Weller Ano do abeg 🤣🤣😂

Фото профиля Modupe🌺
Modupe🌺1 месяц назад

God abeg o, God abeg o

Фото профиля HON. MOREFUNDS
HON. MOREFUNDS1 месяц назад

@Keji25_ Village people

Фото профиля TONY SPLENDOR
TONY SPLENDOR1 месяц назад

U day what

Фото профиля Obed Joshua
Obed Joshua1 месяц назад

The thing be say e fit reach my turn my village people come wake up.

Фото профиля GADI
GADI1 месяц назад

Una wan burn me abi na massage una dey do?

Фото профиля Jasmine
Jasmine1 месяц назад

I wan try am but fear no go gree me 😂😂

Фото профиля Naija2capeblog
Naija2capeblog1 месяц назад

This is the kind of weekend treatment that actually looks like it resets your whole nervous system. The way that sheet is moving already has me booking in my head.

Фото профиля Austine_fidelis.
Austine_fidelis.1 месяц назад

E fit reach my turn, make them talk. And this has never happened before 😭

Похожие видео