Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

It’s weekend, Get a massage 💆

341,257 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)

40 Yorum

Chim amaka 💫 profil fotoğrafı
Chim amaka 💫1 ay önce

I will never try this, me wey my village people dey active.

ỌBA DÉLÉKÈ  👑 profil fotoğrafı
ỌBA DÉLÉKÈ  👑1 ay önce

🤣🤣🤣

Chim amaka 💫 profil fotoğrafı
Chim amaka 💫1 ay önce

Oba I no fit try am oo 🤣🤣

Cody profil fotoğrafı
Cody1 ay önce

Even Zuko no pass through this one for him training 😂😂

ỌBA DÉLÉKÈ  👑 profil fotoğrafı
ỌBA DÉLÉKÈ  👑1 ay önce

🤣🤣🤣

Biggest Posh profil fotoğrafı
Biggest Posh1 ay önce

When your village people finally see the opportunity to barbecue you.

Joan🌸💞 profil fotoğrafı
Joan🌸💞1 ay önce

no be say dem wan cremate me 😭😂

Trinity❤️ profil fotoğrafı
Trinity❤️1 ay önce

My village people are too active, I cannot try this 😂😂

chєlsєα prímє 💙 profil fotoğrafı
chєlsєα prímє 💙1 ay önce

This thing be like MMM that year... First to try go hammer, as me wan come enter, na that time devil go start him own rough play 🤣🤣🤣🤣🤣 I never ready to explain how I take kpai to St Peter yet. 🤣

Deyks profil fotoğrafı
Deyks1 ay önce

Massage or cremation process ? People just get mind anyhow 😕

D_UNDER5🔃PROF profil fotoğrafı
D_UNDER5🔃PROF1 ay önce

Na get a massage or become a barbecue 😂

Gracious Amara profil fotoğrafı
Gracious Amara1 ay önce

Wetin Dey happen here?😳😭🤣🤣

ỌBA DÉLÉKÈ  👑 profil fotoğrafı
ỌBA DÉLÉKÈ  👑1 ay önce

Massage

Mr. Womack profil fotoğrafı
Mr. Womack1 ay önce

Whole time the devil looking like “This just a preview” 🤦🏾‍♂️

Emmanuel Joshua.O profil fotoğrafı
Emmanuel Joshua.O1 ay önce

This process can…. Make ah no talk

Israel Ajah profil fotoğrafı
Israel Ajah1 ay önce

You wan collaborate with my village people lol

O'Nene profil fotoğrafı
O'Nene1 ay önce

Imagine your ex is the masseuse 😂

Emeka Okafor profil fotoğrafı
Emeka Okafor1 ay önce

As how 😭😂😂😂😭😭😂

ỌBA DÉLÉKÈ  👑 profil fotoğrafı
ỌBA DÉLÉKÈ  👑1 ay önce

You go do or not?

Emeka Okafor profil fotoğrafı
Emeka Okafor1 ay önce

Nibo ah moveee 😭😂😂😂😂

DAVID OYIN profil fotoğrafı
DAVID OYIN1 ay önce

This is very risky o

🦟Pesxt🌴 profil fotoğrafı
🦟Pesxt🌴1 ay önce

Una dey encourage people to go hell fire🔥 You will soon hear, I did prefer hell fire 🔥 than heaven, my body needs the fire for a good massage... Devil sha don get new job than to dey beat for hell fire... Anyways... Great job🙌✌️👍...

Ereme profil fotoğrafı
Ereme1 ay önce

Ahh

IYIMIDE 💖 profil fotoğrafı
IYIMIDE 💖1 ay önce

Them Dey roast person for spa ni 😳

TheViralArmy profil fotoğrafı
TheViralArmy1 ay önce

Why you gotta light me on 🔥?? What happened to NURU Massage!?

ObaSixteen profil fotoğrafı
ObaSixteen1 ay önce

Make una no tell me say na person dey inside ooo🧐

kumzble profil fotoğrafı
kumzble1 ay önce

By turning me to barbecue abi 😁

Chriss soma profil fotoğrafı
Chriss soma1 ay önce

At least this one go burn off excess fat from person body

pEeKeEeN_oF_gRaCe 🕷️🍀 profil fotoğrafı
pEeKeEeN_oF_gRaCe 🕷️🍀1 ay önce

1000 ways to die: instead of oil make dem go do mistake pour fuel no be me and you people abeg

SAY_ReXXX profil fotoğrafı
SAY_ReXXX1 ay önce

If the fire no dey burn, then why she quickly remove her hand 😒

SelflessSaka ✈️ 🌍 profil fotoğrafı
SelflessSaka ✈️ 🌍1 ay önce

Me after the massage sitting in the rain cuz the fire burn my body:

Abdullah Olanrewaju profil fotoğrafı
Abdullah Olanrewaju1 ay önce

Dem still con use slow motion make the fire burn Weller Ano do abeg 🤣🤣😂

Modupe🌺 profil fotoğrafı
Modupe🌺1 ay önce

God abeg o, God abeg o

HON. MOREFUNDS profil fotoğrafı
HON. MOREFUNDS1 ay önce

@Keji25_ Village people

TONY SPLENDOR profil fotoğrafı
TONY SPLENDOR1 ay önce

U day what

Obed Joshua profil fotoğrafı
Obed Joshua1 ay önce

The thing be say e fit reach my turn my village people come wake up.

GADI profil fotoğrafı
GADI1 ay önce

Una wan burn me abi na massage una dey do?

Jasmine profil fotoğrafı
Jasmine1 ay önce

I wan try am but fear no go gree me 😂😂

Naija2capeblog profil fotoğrafı
Naija2capeblog1 ay önce

This is the kind of weekend treatment that actually looks like it resets your whole nervous system. The way that sheet is moving already has me booking in my head.

Austine_fidelis. profil fotoğrafı
Austine_fidelis.1 ay önce

E fit reach my turn, make them talk. And this has never happened before 😭

Benzer Videolar